Example items (sample of 50)

sen_strnsubj_formnsubj_featuresVerb_formVerb_featurestreebank_link
# na why e say # ( for wetin Paul talk for first Corinthians ) # sey where sin abound < grace abounds even all di more //e
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
say
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
# Aka Afuda Samuel is di full name |c but you simply call me Afuda Babba Agbalagba //you
features...upos=PRON
Case=Nom
Person=2
PronType=Prs
call
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
# im con run comot for house //im
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
run
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
abeg make I no just spoil my country //i
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
spoil
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
# collect my admission letter |c con give me for where I dey //i
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
dey
features...VerbForm=Fin
VerbType=Cop
UD_Naija-NSC
# { even if you sit down from today |c dem put { governor for front of you |c or president } |c you start to narrate your problem } < # when you narrate am finish < wetin e go tell you is dat I will look into it //e
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
tell
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
wetin I go do ?//i
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
do
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
# you know wetin I see ?//you
features...upos=PRON
Case=Nom
Person=2
PronType=Prs
know
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
# one day < my church ( I dey Redeem den ) < # de con say de look for # drummer for headquarter //de
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Plur
Person=3
PronType=Prs
say
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
because before de enter power < dem be no get plan //de
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Plur
Person=3
PronType=Prs
enter
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
dat means sey wetin ?//dat
features...upos=PRON
Number=Sing
PronType=Prn
means
features...VerbForm=Fin
Mood=Ind
Number=Sing
Person=3
Tense=Pres
UD_Naija-NSC
okay wetin you eat before you sleep for di night ?//you
features...upos=PRON
Case=Nom
Person=2
PronType=Prs
sleep
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
we go come go //= we go come drop { one |r one } kobo for bowl to chop { bread |c and akara } //we
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Plur
Person=1
PronType=Prs
drop
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
I say [ make dem go sit down !//] //i
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
say
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
# no be sey I say [ anybody dey right |c or e dey wrong o ] //anybody
features...upos=PRON
dey
features...VerbForm=Fin
VerbType=Cop
UD_Naija-NSC
so { once I don put all these things inside |c # and everything don boil inside di soup } < # di soup don do >+ be dat //soup
features...upos=NOUN
do
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
I go do am //i
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
do
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
# naim di man just # jump come outside //man
features...upos=NOUN
jump
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
I use all di whole grammar wey dey dis life o //i
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
use
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
# so we con born di pikin now < # drama con start //drama
features...upos=NOUN
start
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
# e say okay //e
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
say
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
# e be like sey [ I dey SS one ] //i
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
dey
features...VerbForm=Fin
VerbType=Cop
UD_Naija-NSC
# when you go some countries like ( I no wan call names meh you no come tink sey I dey compare Nigeria to oda countries //) < # you go discover sey &//i
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
compare
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
I no know sey [ di monkey guy go tell im sister sey # [ me < I buy { chicken |c and chips } //] ] //i
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
buy
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
sey make de do am # before August # twenty fourth two thousand and eighteen //de
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Plur
Person=3
PronType=Prs
do
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
# { before |r before } # I get shop # where I dey sell provision //i
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
get
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
# pikin dey kill mama //= mama dey kill pikin //pikin
features...upos=NOUN
kill
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
# we fit insure your car //= # we fit insure your life //= # we fit insure your house //we
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Plur
Person=1
PronType=Prs
insure
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
you say [ you wan see my face //= you wan see wetin I be like ] ?//you
features...upos=PRON
Case=Nom
Person=2
PronType=Prs
wan
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
na because of sey e no dey for inside Naija //e
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
dey
features...VerbForm=Fin
VerbType=Cop
UD_Naija-NSC
# na life >+ be dat //dat
features...upos=PRON
Number=Sing
PronType=Prn
be
features...VerbForm=Fin
PartType=Cop
UD_Naija-NSC
wey be sey # any time you enter inside our field like dis < # if you never see { banga soup |c and starch } # inside # Ewere pot < # you need to { go |c and ask } yoursef # oder question //you
features...upos=PRON
Case=Nom
Person=2
PronType=Prs
see
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
I say [ wetin be dis one wey we dey do ?//] //we
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Plur
Person=1
PronType=Prs
do
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
but # as my brother come dey learn bass guitar < I get to # comot hand for dere so dat # make e use dat one take dey do im own //i
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
get
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
na Uhrobo >+ we dey speak now //we
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Plur
Person=1
PronType=Prs
speak
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
# I see am |c but I dey dat place wey de call Bethany //i
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
see
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
so e con dey very suprising for me //e
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
dey
features...VerbForm=Fin
VerbType=Cop
UD_Naija-NSC
# we dey bow to people wey dey lie to us //= # we dey bow to traditionalists //= we dey bow to different people //= all < because we want money //we
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Plur
Person=1
PronType=Prs
bow
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
except { you change your lifestyle |c # and begin dey # tink of God } < # except { you leave di old way wey you dey worship { oder juju |c # oder tings } |c and begin dey worship di true God wey dey heaven } < you no go fit do wetin I dey do //you
features...upos=PRON
Case=Nom
Person=2
PronType=Prs
leave
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
# but my pile con hear di prayer |c con think sey [ na im >+ I dey talk about ] //i
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
talk
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
# e go ask you [ di gift wey I give you make you go practice < how you take use am ?//] //you
features...upos=PRON
Case=Nom
Person=2
PronType=Prs
take
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
# so na carpenter >+ na im I con dey learn //i
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
learn
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
# Papa dey proud of her //papa
features...upos=NOUN
dey
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
na im >+ we dey protect una sey [ if anyting happen < # we go give una money ] //we
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Plur
Person=1
PronType=Prs
protect
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
make you open gate for &//you
features...upos=PRON
Case=Nom
Person=2
PronType=Prs
open
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
sey im < as e dey so < im no fit feed me again //im
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
feed
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
# so na so >+ we dey work o //we
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Plur
Person=1
PronType=Prs
work
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
# okay { right now |r right now } on top of dis very time wey we dey now so < we want to do some kind of you know { sharp |r sharp } # { chopping |c and bellefulling } matter |c and eh # I go just tell you some tins you need to know about food //you
features...upos=PRON
Case=Nom
Person=2
PronType=Prs
need
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
# ehn di way Nigeria be now < # nobody know where im go put head //im
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
put
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC
# sey make e stay wit &//e
features...upos=PRON
Case=Nom
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
stay
features...VerbForm=Fin
UD_Naija-NSC