Example items (sample of 50)
| sen_str | Verb_form | Verb_features | nsubj_form | nsubj_features | treebank_link |
|---|---|---|---|---|---|
| # when di cocoyam don done < I go wash my mortar // | done | features...VerbForm=PartTense=Past | cocoyam | features...upos=NOUN | UD_Naija-NSC |
| # we have eh # { cable dressing |c cable jointer } section //= # we have overhead //= # we have eh streetlights //= # we have dose who dey wiring for house // | wiring | features...VerbForm=PartTense=Pres | who | features...upos=PRONPronType=Int | UD_Naija-NSC |
| # toh < # where are we going ?//= # where are we going ?//= # where are we going ?// | going | features...VerbForm=PartTense=Pres | we | features...upos=PRONCase=Nom Number=Plur Person=1 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # Jesus con tell am sey # [ except # you are born again //] # in John chapter three verse three // | born | features...VerbForm=PartTense=Past | you | features...upos=PRONCase=Nom Person=2 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # when you call me sey your car is overheating # when you are moving |c # you see your car # temperature rise < # I only know dat # { maybe your fan is not working |c # maybe your top cylinder gasket don burn |c # maybe # di temperature switch not set } // | working | features...VerbForm=PartTense=Pres | fan | features...upos=NOUN | UD_Naija-NSC |
| when deir clothing are being torn < # de were climbing on dem |c attempting to rape dem // | torn | features...VerbForm=PartTense=Past | clothing | features...upos=NOUN | UD_Naija-NSC |
| # how are we heading oursef to ?// | heading | features...VerbForm=PartTense=Pres | we | features...upos=PRONCase=Nom Number=Plur Person=1 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # so di way to # enter di kingdom of God # is to be born by dat # water // | born | features...VerbForm=PartTense=Past | way | features...upos=NOUN | UD_Naija-NSC |
| # when you call me sey your car is overheating # when you are moving |c # you see your car # temperature rise < # I only know dat # { maybe your fan is not working |c # maybe your top cylinder gasket don burn |c # maybe # di temperature switch not set } // | moving | features...VerbForm=PartTense=Pres | you | features...upos=PRONCase=Nom Person=2 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| I have seen it //= I have seen it // | seen | features...VerbForm=PartTense=Past | i | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=1 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # dat except you are born { of water # |c and of the spirit } < # you will not be able to enter the kingdom of God // | born | features...VerbForm=PartTense=Past | you | features...upos=PRONCase=Nom Person=2 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # ehn but flight < I 'm scared of height bah // | scared | features...VerbForm=PartTense=Past | i | features...upos=PRON | UD_Naija-NSC |
| and den < de will be leaving it // | leaving | features...VerbForm=PartTense=Pres | de | features...upos=PRONCase=Nom Number=Plur Person=3 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # so for di restaurant < # di oder guy was like # bringing di bill for me at last // | bringing | features...VerbForm=PartTense=Pres | guy | features...upos=NOUNCase=Gen | UD_Naija-NSC |
| # Luchi is looking valuable # hehe // | looking | features...VerbForm=PartTense=Pres | Luchi | features...upos=PROPN | UD_Naija-NSC |
| # e done // | done | features...VerbForm=PartTense=Past | e | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=3 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # di piston # beginning to # taking di fuel # up # while di # plug # gave fire // | beginning | features...VerbForm=PartTense=Pres | piston | features...upos=NOUN | UD_Naija-NSC |
| # but for our own section here < # it 's only # { laying cable |c # connect transformer |c # connect eh RMU } // | laying | features...VerbForm=PartTense=Pres | it | features...upos=PRONCase=Nom Gender=Neut Number=Sing Person=3 PronType=Prn | UD_Naija-NSC |
| # when you put am for fire < # thirty minutes # pakan < # your banga < # e don done // | done | features...VerbForm=PartTense=Past | e | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=3 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| I con tell her sey [ make she calm down |c sey di smoke na just steaming |c di ting go just steam her face ] // | steaming | features...VerbForm=PartTense=Pres | smoke | features...upos=NOUN | UD_Naija-NSC |
| what are de saying ?// | saying | features...VerbForm=PartTense=Pres | de | features...upos=PRONCase=Nom Number=Plur Person=3 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # if di banga don done < you self go dey hear di aroma # sey [ di thing don done ] // | done | features...VerbForm=PartTense=Past | thing | features...upos=NOUN | UD_Naija-NSC |
| # toh < # where are we going ?//= # where are we going ?//= # where are we going ?// | going | features...VerbForm=PartTense=Pres | we | features...upos=PRONCase=Nom Number=Plur Person=1 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| I have seen it //= I have seen it // | seen | features...VerbForm=PartTense=Past | i | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=1 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # apart from sey [ men < deir eye no done ] ( na so >+ we dey talk am for Pidgin o //= # deir eye no done //= # dem no get better friend //) # < { we |a women } sef < we bad // | done | features...VerbForm=PartTense=Past | eye | features...upos=NOUN | UD_Naija-NSC |
| # so it 's called wasted # investment // | called | features...VerbForm=PartTense=Past Voice=Pass | it | features...upos=PRONCase=Nom Gender=Neut Number=Sing Person=3 PronType=Prn | UD_Naija-NSC |
| # and eh I come from family of six |c # and # I be fourth born actually // | born | features...VerbForm=PartTense=Past | i | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=1 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # e fasted { for forty days |c for forty nights } // | fasted | features...VerbForm=PartTense=Past | e | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=3 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # di engine now # be hotting // | hotting | features...VerbForm=PartTense=Pres | engine | features...upos=NOUN | UD_Naija-NSC |
| as dey comot from house < make we dey talk to dem so dat de will be wearing cloth like we were using before now // | using | features...VerbForm=PartTense=Pres | we | features...upos=PRONCase=Nom Number=Plur Person=1 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # apart from sey [ men < deir eye no done ] ( na so >+ we dey talk am for Pidgin o //= # deir eye no done //= # dem no get better friend //) # < { we |a women } sef < we bad // | done | features...VerbForm=PartTense=Past | eye | features...upos=NOUN | UD_Naija-NSC |
| your father na greeting // | greeting | features...VerbForm=PartTense=Pres | father | features...upos=NOUN | UD_Naija-NSC |
| I tought take shame buy Krest // | tought | features...VerbForm=PartTense=Past | i | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=1 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| when deir clothing are being torn < # de were climbing on dem |c attempting to rape dem // | climbing | features...VerbForm=PartTense=Pres | de | features...upos=PRONCase=Nom Number=Plur Person=3 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # when you call me sey your car is overheating # when you are moving |c # you see your car # temperature rise < # I only know dat # { maybe your fan is not working |c # maybe your top cylinder gasket don burn |c # maybe # di temperature switch not set } // | overheating | features...VerbForm=PartTense=Pres | car | features...upos=NOUN | UD_Naija-NSC |
| # so where are we heading oursef to ?// | heading | features...VerbForm=PartTense=Pres | we | features...upos=PRONCase=Nom Number=Plur Person=1 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # maybe < what are you hiding Sir # dat you do n't want dem to see ?// | hiding | features...VerbForm=PartTense=Pres | you | features...upos=PRONCase=Nom Person=2 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # if you dey use charcoal dey cook < # twenty minutes sef < # because of di fire < # e don done // | done | features...VerbForm=PartTense=Past | e | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=3 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # and so I no be Bariga born o // | born | features...VerbForm=PartTense=Past | i | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=1 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| as dey comot from house < make we dey talk to dem so dat de will be wearing cloth like we were using before now // | wearing | features...VerbForm=PartTense=Pres | de | features...upos=PRONCase=Nom Number=Plur Person=3 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| what are de saying eh ?// | saying | features...VerbForm=PartTense=Pres | de | features...upos=PRONCase=Nom Number=Plur Person=3 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # later once e don boil { well |r well } < when I see sey e don dey thick |c di oil don dey show on top < # dat mean sey # [ e don done |c # and I go con put my meat ] // | done | features...VerbForm=PartTense=Past | e | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=3 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # under { five |c or ten } minutes < # e don done // | done | features...VerbForm=PartTense=Past | e | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=3 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # so # and di fact wey be sey [ de talk sey [ she dey follow young men ] ] < my mama is happily married // | married | features...VerbForm=PartTense=Past | mama | features...upos=NOUN | UD_Naija-NSC |
| # so # Jesus con tell Nicodemus # sey [ except you are born of { the water # |c and of the spirit } < you can not enter that kingdom //] // | born | features...VerbForm=PartTense=Past | you | features...upos=PRONCase=Nom Person=2 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # e say [ Ozil { wen no get matter for di end of di season ah |c # wey di Germany international play maker dey closing on a new signing deal # to allow Alexis Sanchez out of Emirate Stadium too } # follow join body ] // | closing | features...VerbForm=PartTense=Pres | maker | features...upos=NOUN | UD_Naija-NSC |
| # toh < # where are we going ?//= # where are we going ?//= # where are we going ?// | going | features...VerbForm=PartTense=Pres | we | features...upos=PRONCase=Nom Number=Plur Person=1 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| still praying dat it 's not going to happen again // | going | features...VerbForm=PartTense=Pres | it | features...upos=PRONCase=Nom Gender=Neut Number=Sing Person=3 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # Bafana Bafana < de are { very |r very } set now to face di Super Eagles # on top of Saturday June ten # for di Godswill Akpabio International Stadium for Uyo // | set | features...VerbForm=PartTense=Past | de | features...upos=PRONCase=Nom Number=Plur Person=3 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # and when you call me # sey # [ your car < # you just know what is worrying your car # //= you dey hear someting sound # when you are moving ] < # I will come // | moving | features...VerbForm=PartTense=Pres | you | features...upos=PRONCase=Nom Person=2 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |