Example items (sample of 50)
| sen_str | Aux_form | Aux_features | nsubj_form | nsubj_features | treebank_link |
|---|---|---|---|---|---|
| # na so >+ I con dey do o // | con | features...SubjAuxCount=2+Aspect=Cons | i | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=1 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| meh de come //= # make de help di poor //= # make de reduce medicine # money # for us // | make | features...SubjAuxCount=1Mood=Opt | de | features...upos=PRONCase=Nom Number=Plur Person=3 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # we go teach am to pedal // | go | features...SubjAuxCount=1Aspect=Prosp | we | features...upos=PRONCase=Nom Number=Plur Person=1 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| if police { con come now |c con handle you now } < de go dey say [ abeg I no get money //= wetin &?//] // | go | features...SubjAuxCount=2+Aspect=Prosp | de | features...upos=PRONCase=Nom Number=Plur Person=3 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # and de no dey even get plan //= no agenda sey [ if I come office < # na wetin I go do >+ be dis ] // | no | features...SubjAuxCount=2+Polarity=Neg | de | features...upos=PRONCase=Nom Number=Plur Person=3 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| mtschew I con see sey [ anyting < even di ting I dey do < I go con remember di ting sey # [ noting dey dis life ] ] // | go | features...SubjAuxCount=2+Aspect=Prosp | i | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=1 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| so I go like get like six to seven # wey I dey do if average billionaire fit get five // | go | features...SubjAuxCount=1Aspect=Prosp | i | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=1 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # if I cook di cocoyam < # I go con &// | go | features...SubjAuxCount=1Aspect=Prosp | i | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=1 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # di ting wey I want talk about na # how de dey take prepare egusi soup // | na | features...SubjAuxCount=1PartType=Cop | ting | features...upos=NOUN | UD_Naija-NSC |
| e say [ im no like { banking |c and finance } ] // | no | features...SubjAuxCount=1Polarity=Neg | im | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=3 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # so as she con talk sey [ I wan go market //] < she con go market // | con | features...SubjAuxCount=1Aspect=Cons | she | features...upos=PRONCase=Nom Gender=Fem Number=Sing Person=3 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| Baba < e don come //= Daddy < e have come // | have | features...SubjAuxCount=1Mood=Ind Tense=Pres | e | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=3 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| she don bleach her life finish o !// | don | features...SubjAuxCount=1Aspect=Perf | she | features...upos=PRONCase=Nom Gender=Fem Number=Sing Person=3 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| all di talk of stranger < # dey go push go one side |c # and allocate wetin suppose be for Mista A # meh e be for Mista A // | be | features...SubjAuxCount=1PartType=Cop | e | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=3 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # and from there < I con tell my uncle one day sey # [ see WAEC now //= # e don come now ] // | don | features...SubjAuxCount=1Aspect=Perf | e | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=3 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| now < e con tell me sey [ di guy dey do car AC ] // | con | features...SubjAuxCount=1Aspect=Cons | e | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=3 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # at dat time < me < I no know wheder di guy just dey scope my mama o // | no | features...SubjAuxCount=1Polarity=Neg | i | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=1 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| no be sey [ I too con late ] // | no | features...SubjAuxCount=2+Polarity=Neg | i | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=1 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # also e bin yarn sey [ e be like sey [ de bin see some kind { small |r small } injury on top two of di girls ] ] // | be | features...SubjAuxCount=2+PartType=Cop | de | features...upos=PRONCase=Nom Number=Plur Person=3 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # if una no vote for me < who else una wan vote for ?// | no | features...SubjAuxCount=1Polarity=Neg | una | features...upos=PRONCase=Nom Number=Plur Person=2 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| dat if I wake up early < she go tell me sey [ make I first { go # shop |c go { carry tings |c arrange tings } } before I con come school ] // | make | features...SubjAuxCount=1Mood=Opt | i | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=1 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| me < I no wan make person come beat me o // | no | features...SubjAuxCount=1Polarity=Neg | i | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=1 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # ah you dey hear sey [ TELCOS dey lose big money ] // | dey | features...SubjAuxCount=1Aspect=Imp | TELCOS | features...upos=PROPN | UD_Naija-NSC |
| make I comot for dere //= moh we go work // | make | features...SubjAuxCount=1Mood=Opt | i | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=1 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # ah na so >+ I dey do o // | dey | features...SubjAuxCount=1Aspect=Imp | i | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=1 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| I no dey chop for dere o //= me < I no dey chop // | no | features...SubjAuxCount=2+Polarity=Neg | i | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=1 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # wetin de dey call # hungry rice abi ?// | dey | features...SubjAuxCount=1Aspect=Imp | de | features...upos=PRONCase=Nom Number=Plur Person=3 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| na me >+ ehn be person wey be sey [ God don tie you with ] // | don | features...SubjAuxCount=1Aspect=Perf | God | features...upos=PROPN | UD_Naija-NSC |
| # you go give am mey im use make call // | go | features...SubjAuxCount=1Aspect=Prosp | you | features...upos=PRONCase=Nom Person=2 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # one liter is nine hundred // | is | features...SubjAuxCount=1Mood=Ind Number=Sing Person=3 Tense=Pres | liter | features...upos=NOUNPerson=3 | UD_Naija-NSC |
| and una go dey ask sey # [ wetin dem dey do for insurance company ?//] // | go | features...SubjAuxCount=2+Aspect=Prosp | una | features...upos=PRONCase=Nom Number=Plur Person=2 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # you go turn dem { # small |r small } # so dat your fish < # e no go scatter // | no | features...SubjAuxCount=2+Polarity=Neg | e | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=3 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # if you go buy things for Katako Market < if you wan buy cloth < # di cloth dey { very |r very } cheap // | go | features...SubjAuxCount=1Aspect=Prosp | you | features...upos=PRONCase=Nom Person=2 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| I go dey come //= I go dey buy // | go | features...SubjAuxCount=2+Aspect=Prosp | i | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=1 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # if you dey hardworking < # hunger no go meet you //= hunger no go # near you //= # hunger no go come where you dey // | no | features...SubjAuxCount=2+Polarity=Neg | hunger | features...upos=NOUN | UD_Naija-NSC |
| # but as I con dey < I just enter one mall |c naim I see one black man // | con | features...SubjAuxCount=1Aspect=Cons | i | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=1 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| di number no dey go o // | no | features...SubjAuxCount=2+Polarity=Neg | number | features...upos=NOUN | UD_Naija-NSC |
| # e say [ meh me I no worry ] // | meh | features...SubjAuxCount=2+Mood=Opt | i | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=1 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # and I dey tell you di reasons why dem dey cheat // | dey | features...SubjAuxCount=1Aspect=Imp | dem | features...upos=PRONCase=Nom Number=Plur Person=3 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| na wetin we don dey do # since from childhood // | don | features...SubjAuxCount=2+Aspect=Perf | we | features...upos=PRONCase=Nom Number=Plur Person=1 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # na so >+ one day < we come gather ourself together |c come dey go pray sey [ make God bless me !//] // | come | features...SubjAuxCount=1Aspect=Cons | we | features...upos=PRONCase=Nom Number=Plur Person=1 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # di gist be sey [ e say a'ah ] // | be | features...SubjAuxCount=1PartType=Cop | e | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=3 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # I want to begin to do dis kind ting wey you dey do // | dey | features...SubjAuxCount=1Aspect=Imp | you | features...upos=PRONCase=Nom Person=2 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # normally < you know sey my seminar na { twenty five |c twenty } thousand naira |c # but because of Porico dey don too criticise me # say [ I no dey wan help people with di ones wey I don make ] < na I come make di seminar free for di last # four seminars of dis last one wey I don do // | no | features...SubjAuxCount=2+Polarity=Neg | i | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=1 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # as e sleep < e con tell im bodyguard sey [ make di bodyguards carry am go im papa house ] //= # sey make e carry am go im papa house // | make | features...SubjAuxCount=1Mood=Opt | bodyguards | features...upos=NOUNNumber=Plur | UD_Naija-NSC |
| so e con dey very suprising for me // | con | features...SubjAuxCount=1Aspect=Cons | e | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=3 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| # I dey watch everytin wey dey go on |c # and I also dey follow up wit di tins wey dem dey plan to do // | dey | features...SubjAuxCount=1Aspect=Imp | i | features...upos=PRONCase=Nom Number=Sing Person=1 PronType=Prs | UD_Naija-NSC |
| I know sey [ dis boy na wizard for drum ] // | na | features...SubjAuxCount=1PartType=Cop | boy | features...upos=NOUN | UD_Naija-NSC |
| # but di ting dey make e dey too stressful for me because admin work dey dere |c # and news time na very sacred time // | dey | features...SubjAuxCount=1Aspect=Imp | ting | features...upos=NOUN | UD_Naija-NSC |
| her younger broder con { like me now |c dey follow me flow { well |r well } } // | con | features...SubjAuxCount=1Aspect=Cons | broder | features...upos=NOUN | UD_Naija-NSC |