Example items (sample of 50)
| sen_str | Verb_form | Verb_features | nsubj_form | nsubj_features | treebank_link |
|---|---|---|---|---|---|
| e con sleep // | sleep | features...upos=VERBdeprel=root lemma=sleep | e | features...upos=PRONlemma=im Case=Nom Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| oya moh we go cook for my house // | go | features...upos=VERBdeprel=root lemma=go Aspect=Prog | we | features...upos=PRONlemma=we Case=Nom Number=Plur Person=1 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| # you be Chelsea //= you no be Chelsea //= you no dey dere // | dey | features...upos=VERBdeprel=parataxis:conj lemma=dey VerbType=Cop | you | features...upos=PRONlemma=you Case=Nom Person=2 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| except { you change your lifestyle |c # and begin dey # tink of God } < # except { you leave di old way wey you dey worship { oder juju |c # oder tings } |c and begin dey worship di true God wey dey heaven } < you no go fit do wetin I dey do // | worship | features...upos=VERBdeprel=acl:relcl lemma=worship | you | features...upos=PRONlemma=you Case=Nom Person=2 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| e say [ but # wetin me I wan go # read dere now # wey me I never see how di tin go be //] // | say | features...upos=VERBdeprel=root lemma=say | e | features...upos=PRONlemma=im Case=Nom Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| # we dey do oursefs // | do | features...upos=VERBdeprel=root lemma=do | we | features...upos=PRONlemma=we Case=Nom Number=Plur Person=1 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| # dis women < # di woman carry im pikin // | carry | features...upos=VERBdeprel=root lemma=carry | woman | features...upos=NOUNlemma=woman deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| # Jesus say [ I come in the volume of what ?//] // | say | features...upos=VERBdeprel=root lemma=say | Jesus | features...upos=PROPNlemma=Jesus deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| # you go see di stones o //= de go con # go down // | go | features...upos=VERBdeprel=parataxis:conj lemma=go Aspect=Prog | de | features...upos=PRONlemma=dem Case=Nom Number=Plur Person=3 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| I con dey put mind { well |r well } // | put | features...upos=VERBdeprel=root lemma=put Tense=Pres | i | features...upos=PRONlemma=I Case=Nom Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| # naim I con go dey s~ // | go | features...upos=VERBdeprel=root lemma=go Aspect=Prog | i | features...upos=PRONlemma=I Case=Nom Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| Cynthia na Idoma , and na Otukpo she for come , just miss wen dem be dey plan her marriage . | miss | features...upos=VERBdeprel=root lemma=miss | Cynthia | features...upos=PROPNlemma=Cynthia deprel=nsubj | UD_Naija-AfriSUD |
| # { event consulting |c and management |c and also # setting up events } < dat na wetin me < I dey also enjoy // | enjoy | features...upos=VERBdeprel=acl:relcl lemma=enjoy | i | features...upos=PRONlemma=I Case=Nom Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| # so naim # di king con talk sey [ e know wetin e go do ] // | do | features...upos=VERBdeprel=acl:relcl lemma=do | e | features...upos=PRONlemma=im Case=Nom Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| # and di tin con later pay off when di suspect < dem catch am // | catch | features...upos=VERBdeprel=ccomp lemma=catch | dem | features...upos=PRONlemma=dem Case=Nom Number=Plur Person=3 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| I no know wheder I get fault for di someting wey I do // | know | features...upos=VERBdeprel=root lemma=know Tense=Pres | i | features...upos=PRONlemma=I Case=Nom Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| # for people wey dey travel de go know di road o // | know | features...upos=VERBdeprel=root lemma=know Tense=Pres | de | features...upos=PRONlemma=dem Case=Nom Number=Plur Person=3 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| # if { farmer # plant eh # cassava |c # cassava grow |c # e comot am for ground } < # e go carry am for head go market ?// | carry | features...upos=VERBdeprel=root lemma=carry | e | features...upos=PRONlemma=im Case=Nom Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| # at least you will organise feel bam like dat for di whole day till # maybe later racket go come up like dat // | come | features...upos=VERBdeprel=advcl lemma=come | racket | features...upos=NOUNlemma=racket deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| she tok some of di exhibit wey dem kolekt from di suspect na three dane guns , seven cutlas , one Honda Accord wey dem paint black , four mobile fone and oda item dem . | paint | features...upos=VERBdeprel=ccomp lemma=paint | dem | features...upos=PRONlemma=they Number=Plur Person=3 deprel=nsubj | UD_Naija-AfriSUD |
| I wan thank all of una , and also talk am again say we dey committed to stand with ethical standards as e take follow di way dem do am worldwide , as we dey give awa professional services , plus trainin wey go give us new ways to take fight corruption and crime wey be money matter generally . | give | features...upos=VERBdeprel=root lemma=give Tense=Past | we | features...upos=PRONlemma=we Number=Plur Person=1 deprel=nsubj | UD_Naija-AfriSUD |
| sey # my oga just wan &// | wan | features...upos=VERBdeprel=root lemma=want | oga | features...upos=NOUNlemma=oga deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| # allow am make e boil // | boil | features...upos=VERBdeprel=ccomp lemma=boil | e | features...upos=PRONlemma=im Case=Nom Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| you see < dis life wey we dey so ehn < # everybody get problem // | see | features...upos=VERBdeprel=parataxis:discourse lemma=see | you | features...upos=PRONlemma=you Case=Nom Person=2 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| # naim di king con say [ make everybody come o !//] // | say | features...upos=VERBdeprel=root lemma=say | king | features...upos=NOUNlemma=king deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| I go collect key // | go | features...upos=VERBdeprel=root lemma=go Aspect=Prog | i | features...upos=PRONlemma=I Case=Nom Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| # or may be sometimes ( I dey come //= I dey come //) < you never go check your body |c # begin dey check your body // | come | features...upos=VERBdeprel=parataxis:parenth lemma=come | i | features...upos=PRONlemma=I Case=Nom Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| As e take tok am , di kidnapper waylay di vehicle and begin shoot gun for moto wey dey kari pipo from Ugya enter Abaji . | waylay | features...upos=VERBdeprel=ccomp lemma=waylay | kidnapper | features...upos=NOUNlemma=kidnapp deprel=nsubj | UD_Naija-AfriSUD |
| # den you leave am # make e boil // | leave | features...upos=VERBdeprel=root lemma=leave Tense=Pres | you | features...upos=PRONlemma=you Case=Nom Person=2 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| # as I dey cut am # ( you know some of dem have to stay a bit longer for di fire # while some < # na # five minutes ) < I don bring am down // | know | features...upos=VERBdeprel=parataxis:discourse lemma=know Tense=Pres | you | features...upos=PRONlemma=you Case=Nom Person=2 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| you no sabi { one |c two |c three } ?// | sabi | features...upos=VERBdeprel=root lemma=sabi Tense=Pres | you | features...upos=PRONlemma=you Case=Nom Person=2 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| # but if wetin de talk get contribution to di programme < you go allow dem # conne~ // | talk | features...upos=VERBdeprel=acl:relcl lemma=talk Tense=Pres | de | features...upos=PRONlemma=dem Case=Nom Number=Plur Person=3 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| so di sense wey I con dey use be sey [ my friends wey be sey [ deir mama dey rich |c deir parents dey rich |c de dey carry all those tings come school ] < # me go con help dem do deir assignment ] // | dey | features...upos=VERBdeprel=acl:relcl lemma=dey | mama | features...upos=NOUNlemma=mama deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| E pass 300 pipo wey dem don kill for inside three attacks for di west since di year start . | kill | features...upos=VERBdeprel=acl:relcl lemma=kill | dem | features...upos=PRONlemma=dem Case=Nom Number=Plur Person=3 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-AfriSUD |
| I tell am sey [ me < I wan sabi am ] // | tell | features...upos=VERBdeprel=root lemma=tell | i | features...upos=PRONlemma=I Case=Nom Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| some men dey even like make women get body // | like | features...upos=VERBdeprel=root lemma=like | men | features...upos=NOUNlemma=man Number=Plur deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| I dey here to fill my tank and 25 liter keg wey I go use for my generator for house to make sure say light dey for house wen dem dey do dia strike bikos say eletricity sef no go dey . | use | features...upos=VERBdeprel=acl:relcl lemma=use | i | features...upos=PRONlemma=I Gender=Neut Number=Sing Person=1 deprel=nsubj | UD_Naija-AfriSUD |
| # di girl bah say [ okay e no go sleep ?//] // | sleep | features...upos=VERBdeprel=parataxis lemma=sleep | e | features...upos=PRONlemma=im Case=Nom Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| # ehn you be your own creator of your own English ehen |c # but for Pidgin < if you create one word < # you gats dey careful # because de get how you go use am reach // | create | features...upos=VERBdeprel=advcl lemma=create Tense=Pres | you | features...upos=PRONlemma=you Case=Nom Person=2 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| your money don go ?// | go | features...upos=VERBdeprel=root lemma=go Aspect=Prog | money | features...upos=NOUNlemma=money deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| you go enjoy am { well |r well } // | enjoy | features...upos=VERBdeprel=root lemma=enjoy | you | features...upos=PRONlemma=you Case=Nom Person=2 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| # my broder < you fit dey look out till di guy { finish power comot |c # become senator comot |c # even become # ehn ambassador comot } //= e never still look into di problem because # im get im own problem // | look | features...upos=VERBdeprel=parataxis:conj lemma=look | e | features...upos=PRONlemma=im Case=Nom Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| # Comrade Omowole talk dis one # for di programme wey dem dey call Newsmaker for Bronze FM for Benin // | call | features...upos=VERBdeprel=acl:relcl lemma=call Tense=Pres | dem | features...upos=PRONlemma=dem Case=Nom Number=Plur Person=3 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| e even give me transport |c say [ oya { go school |r go school } //] // | give | features...upos=VERBdeprel=root lemma=give Tense=Past | e | features...upos=PRONlemma=im Case=Nom Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| Make anibodi wey dey call say make dem impeach di president give better reason wey reach to do impeachement . | give | features...upos=VERBdeprel=root lemma=give Tense=Past | anibodi | features...upos=PRONlemma=enibodi deprel=nsubj | UD_Naija-AfriSUD |
| # di twenty nine year old wen don work wit Jose Mourinho # for im time wen de sit down for Real Madrid ah # don come out talk sey [ if dis boy waka go Man U < # e go do very well because { di kind of mentality wen dem get ah |c # and di level of players ah # wen de press dey put on top of di League ah } # dey different from wetin you dey see for small children ah # wen sit down dey run up and down inside Arsenal jersey ] // | press | features...upos=VERBdeprel=acl:relcl lemma=press | de | features...upos=PRONlemma=dem Case=Nom Number=Plur Person=3 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| # if I work < na two thousand >+ de go give me //= # if I work < na one thousand // | give | features...upos=VERBdeprel=advcl:cleft lemma=give Tense=Past | de | features...upos=PRONlemma=dem Case=Nom Number=Plur Person=3 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| # den # once e boil < # make sure sey [ when you dey turn di soup < # not turn am { anyhow |r anyhow } o ] // | boil | features...upos=VERBdeprel=ccomp lemma=boil | e | features...upos=PRONlemma=im Case=Nom Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| as my junior sister write WAEC now < # she don write WAEC |c but # e no get money to &// | write | features...upos=VERBdeprel=root lemma=write | she | features...upos=PRONlemma=she Case=Nom Gender=Fem Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |
| # all dis one I dey tell you so < # e con take over seven years // | take | features...upos=VERBdeprel=root lemma=take | e | features...upos=PRONlemma=im Case=Nom Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=nsubj | UD_Naija-NSC |