Example items (sample of 50)

sen_strAux_formAux_featuresnsubj_formnsubj_featurestreebank_link
# blow whistle because sey if you blow whistle < you go turn millionaire |c but sha o if { your whistle no con loud |c # abi dem catch you before di people wey de suppose hear di whistle dem catch you } < oloun sanu e o //no
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=no
Polarity=Neg
SubjAuxCount=2+
whistle
features...upos=NOUN
lemma=whistle
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
# and { even || even } dough you dey try to serve God as a { young man |c or young girl } wey you be < # people go still dey tell you sey # [ wetin you dey do ?//] //dey
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=dey
Aspect=Imp
SubjAuxCount=1
you
features...upos=PRON
lemma=you
Case=Nom
Person=2
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
but wetin I really like to do before na broadcasting //na
features...upos=AUX
deprel=cop
lemma=na
PartType=Cop
SubjAuxCount=1
wetin
features...upos=PRON
lemma=wetin
PronType=Int
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
GIS fit revive economy for rural area as we don see am apun for inside di case of some product dem wey dem don brand properly such as Ofada rice , kilishi , Dudu Osun , etc .don
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=don
Aspect=Perf
SubjAuxCount=1
we
features...upos=PRON
lemma=we
Case=Nom
Number=Plur
Person=1
deprel=nsubj
UD_Naija-AfriSUD
# and when you call me # sey # [ your car < # you just know what is worrying your car # //= you dey hear someting sound # when you are moving ] < # I will come //will
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=will
SubjAuxCount=1
VerbForm=Fin
i
features...upos=PRON
lemma=I
Case=Nom
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
# you fit even dey for queue for one week < you no go collect receipt //fit
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=fit
Mood=Pot
SubjAuxCount=1
you
features...upos=PRON
lemma=you
Case=Nom
Person=2
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
# e say [ you don dey fast since //= you need to turn stone to bread now //= make you fit chop //] //don
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=don
Aspect=Perf
SubjAuxCount=2+
you
features...upos=PRON
lemma=you
Case=Nom
Person=2
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
# I go stir am { well |r well } //go
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=go
Aspect=Prosp
SubjAuxCount=1
i
features...upos=PRON
lemma=I
Case=Nom
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
# I dey hustle //= na im >+ be dat //dey
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=dey
Aspect=Imp
SubjAuxCount=1
i
features...upos=PRON
lemma=I
Case=Nom
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
# e go see pikin //= # e go carry am //go
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=go
Aspect=Prosp
SubjAuxCount=1
e
features...upos=PRON
lemma=im
Case=Nom
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
by di time dem go find plan finish < # deir time # don finish //go
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=go
Aspect=Prosp
SubjAuxCount=1
dem
features...upos=PRON
lemma=dem
Case=Nom
Number=Plur
Person=3
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
# so as work no dey for Nigeria now < we just say [ meh we dey do shawarma ] //no
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=no
Polarity=Neg
SubjAuxCount=1
work
features...upos=NOUN
lemma=work
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
Di thought of di people bi say di election wey go take place for 2023 go get plenty palava pass the ones wey we don get before .go
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=go
SubjAuxCount=1
Tense=Fut
election
features...upos=NOUN
lemma=election
deprel=nsubj
UD_Naija-AfriSUD
# so if government go fit < even if no be allowances < make dem pay people wetin de owe dem //make
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=make
Mood=Opt
SubjAuxCount=1
dem
features...upos=PRON
lemma=dem
Case=Acc
Number=Plur
Person=3
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
di major ting na di wedding preparation //na
features...upos=AUX
deprel=cop
lemma=na
PartType=Cop
SubjAuxCount=1
ting
features...upos=NOUN
lemma=ting
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
we go do Val |c but e con be like sey [ I no go dey around ] |c but if I come back < ehn we go do Val //go
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=go
Aspect=Prosp
SubjAuxCount=1
we
features...upos=PRON
lemma=we
Case=Nom
Number=Plur
Person=1
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
I no dey o //no
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=no
Polarity=Neg
SubjAuxCount=1
i
features...upos=PRON
lemma=I
Case=Nom
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
# make I go back //make
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=make
Mood=Opt
SubjAuxCount=1
i
features...upos=PRON
lemma=I
Case=Nom
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
For Naija , di tradition be say Muslims go wait for di announcement say dem don see cresent from His Eminence di Sultan of Sokoto , Alhaji Muhammadu Saad Abubakar .go
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=go
SubjAuxCount=1
Tense=Fut
muslims
features...upos=NOUN
lemma=Muslim
deprel=nsubj
UD_Naija-AfriSUD
# but < # God himsef # come warn me seriously # sey [ meh I no try am again > # go play for club ] //come
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=con
Aspect=Cons
SubjAuxCount=1
God
features...upos=PROPN
lemma=God
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
# after you don grind di melon < # you pound pepper keep //don
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=don
Aspect=Perf
SubjAuxCount=1
you
features...upos=PRON
lemma=you
Case=Nom
Person=2
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
e say [ if you no fit do am < sey de go beat me till death //] //no
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=no
Polarity=Neg
SubjAuxCount=2+
you
features...upos=PRON
lemma=you
Case=Nom
Person=2
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
# if oil comot now < you go start dey put am for di soup # like sey you dey # make crumbles inside di soup like dat //go
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=go
Aspect=Prosp
SubjAuxCount=1
you
features...upos=PRON
lemma=you
Case=Nom
Person=2
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
when de dey talk about di change < de no ask sey [ which kind of change ?//] //no
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=no
Polarity=Neg
SubjAuxCount=1
de
features...upos=PRON
lemma=dem
Case=Nom
Number=Plur
Person=3
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
# so # before di festival < everybody go begin prepare //go
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=go
Aspect=Prosp
SubjAuxCount=1
everybody
features...upos=PRON
lemma=everybody
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
Make I tok am clear : Na Australia dey make rule of wetin you fit do for inside Australia .make
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=Make
Mood=Sub
SubjAuxCount=2+
i
features...upos=PRON
lemma=I
Case=Nom
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-AfriSUD
I go get separate room now //go
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=go
Aspect=Prosp
SubjAuxCount=1
i
features...upos=PRON
lemma=I
Case=Nom
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
# so my uncle con ask me one day sey # [ dis result now < e say [ if me I collect now < # where me I wan go now ?//] ] //con
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=con
Aspect=Cons
SubjAuxCount=1
uncle
features...upos=NOUN
lemma=uncle
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
one day < I con try am give am pap //con
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=con
Aspect=Cons
SubjAuxCount=1
i
features...upos=PRON
lemma=I
Case=Nom
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
before you know anyting < # person go just see im fellow human being wey come from anoder tribe |c # e go begin vex for am //go
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=go
Aspect=Prosp
SubjAuxCount=1
person
features...upos=NOUN
lemma=person
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
# if { me |c and you } do research < # na computer >+ we go go |c or we go go # cyber cafe |c or we go go our school lab # go collect work wey person don do //don
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=don
Aspect=Perf
SubjAuxCount=1
person
features...upos=NOUN
lemma=person
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
# if you want be whistle blower < # one of di hazard of your own profession be sey [ dem go harass you //= dem go intimidate you //= dem fit even kill you if God no dey your side //] //fit
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=fit
Mood=Pot
SubjAuxCount=1
dem
features...upos=PRON
lemma=dem
Case=Nom
Number=Plur
Person=3
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
# but as I enter pre-degree do library science < I tell mysef sey [ noting go make me go back to sciences ] //go
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=go
Aspect=Prosp
SubjAuxCount=1
noting
features...upos=PRON
lemma=noting
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
all di work meh I dey do < if I do work like dis < na three thousand naira >+ I go save //go
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=go
Aspect=Prosp
SubjAuxCount=1
i
features...upos=PRON
lemma=I
Case=Nom
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
make e comply with di whistle blowing policy of { dem government of President Muhammadu Buhari |c and international standard } # wey dey talk sey [ anybody wey dey do ofofo # under di whistle blower against wetin dem dey call { harassment |a idunkokomoni } < # dem no go do wetin ?//] //no
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=no
Polarity=Neg
SubjAuxCount=2+
dem
features...upos=PRON
lemma=dem
Case=Nom
Number=Plur
Person=3
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
# so I now realise sey [ as e dey like dis < # Pidgin on im own o < ah # e don reach where ] &//don
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=don
Aspect=Perf
SubjAuxCount=1
e
features...upos=PRON
lemma=im
Case=Nom
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
I go come //go
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=go
Aspect=Prosp
SubjAuxCount=1
i
features...upos=PRON
lemma=I
Case=Nom
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
# de go dey sprinkle di water //go
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=go
Aspect=Prosp
SubjAuxCount=2+
de
features...upos=PRON
lemma=dem
Case=Nom
Number=Plur
Person=3
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
so # we con get to dey flenjo now //con
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=con
Aspect=Cons
SubjAuxCount=1
we
features...upos=PRON
lemma=we
Case=Nom
Number=Plur
Person=1
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
As una fit don hear before , di Bill wey dem wan take establish di Chartered Institute of Forensic and Investigative Professionals of Nigeria ( CIFIPN ) dey among di bill wey dem don tok NO to for inside National Assembly .wan
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=wan
SubjAuxCount=1
dem
features...upos=PRON
lemma=dem
Number=Plur
Person=3
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-AfriSUD
# dis life < to become man < e no dey easy //no
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=no
Polarity=Neg
SubjAuxCount=1
e
features...upos=PRON
lemma=im
Case=Nom
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
ah mah I grab someting !//mah
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=make
Mood=Opt
SubjAuxCount=1
i
features...upos=PRON
lemma=I
Case=Nom
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
# de dey talk sey [ from dat one forty five naira < # de go get di five naira wey de need for di arrangy of road fund ] //go
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=go
Aspect=Prosp
SubjAuxCount=1
de
features...upos=PRON
lemma=dem
Case=Nom
Number=Plur
Person=3
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
# but by di time wey you go use enough water take filter am well < # na im >+ di thing go come out well //go
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=go
Aspect=Prosp
SubjAuxCount=1
thing
features...upos=NOUN
lemma=ting
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
you no go fit run o because di trouser dey hold dem leg //dey
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=dey
Aspect=Imp
SubjAuxCount=1
trouser
features...upos=NOUN
lemma=trouser
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
But Senator Buhari don tell di pipo wey want make di kontri break say make dem no create problem wey no go easy to solve .make
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=make
SubjAuxCount=1
kontri
features...upos=NOUN
lemma=kontri
deprel=nsubj
UD_Naija-AfriSUD
# a big person for una must do like small pikin |c # and di oga # must do like { boy |r boy } //must
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=must
SubjAuxCount=1
VerbForm=Fin
person
features...upos=NOUN
lemma=person
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
# as I con go back again < I taste am //con
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=con
Aspect=Cons
SubjAuxCount=1
i
features...upos=PRON
lemma=I
Case=Nom
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
seven thousand for di light wey we no dey see ?//no
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=no
Polarity=Neg
SubjAuxCount=2+
we
features...upos=PRON
lemma=we
Case=Nom
Number=Plur
Person=1
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC
I am old now //am
features...upos=AUX
deprel=cop
lemma=be
Mood=Ind
Number=Sing
Person=1
SubjAuxCount=1
Tense=Pres
VerbForm=Fin
VerbType=Cop
i
features...upos=PRON
lemma=I
Case=Nom
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
deprel=nsubj
UD_Naija-NSC