Example items (sample of 50)
| sen_str | Verb_form | Verb_features | obj_form | obj_features | treebank_link |
|---|---|---|---|---|---|
| { turn am |r turn am |r turn am } // | turn | features...upos=VERBdeprel=compound:redup lemma=turn | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| dem dey tok say di herder pipo don bikom problem for us , and make dem komot . | bikom | features...upos=VERBdeprel=ccomp lemma=bikom | problem | features...upos=NOUNlemma=problem deprel=obj | UD_Naija-AfriSUD |
| # make I let you know sey Antonio Conte don tell Chelsea sey [ make de better come # con discover how de take dey score goal again ah # after de chop { zero |c zero } draw for Everton head # for di mid week # wen sele four days from di one wen dem chop wit Norwich eh ] // | let | features...upos=VERBdeprel=root lemma=let | you | features...upos=PRONlemma=you Case=Nom Person=2 PronType=Prs deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| # na you >+ dey make tings happen |c and na still you >+ dey make tree bring fruit // | make | features...upos=VERBdeprel=advcl:cleft lemma=make | tings | features...upos=NOUNlemma=tings Number=Plur deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| you go enjoy am { well |r well } // | enjoy | features...upos=VERBdeprel=root lemma=enjoy | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| Plateau na place wey # ah different languages dey |c people dey speak am // | speak | features...upos=VERBdeprel=conj lemma=speak | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| Wen we call am , a political analyst , Dr Abubakar Kari , wen hin dey tok about di current goment on wetin dey tok say dey go do for campaign , tok say Buhari administration no perform well for economy , fight against corruption and make dem fight insecurity . | fight | features...upos=VERBdeprel=ccomp lemma=fight | insecurity | features...upos=NOUNlemma=insecurity deprel=obj | UD_Naija-AfriSUD |
| why you like abacha ?// | like | features...upos=VERBdeprel=advcl:cleft lemma=like | abacha | features...upos=NOUNlemma=abacha deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| # if { me |c and you } do research < # na computer >+ we go go |c or we go go # cyber cafe |c or we go go our school lab # go collect work wey person don do // | collect | features...upos=VERBdeprel=compound:svc lemma=collect | work | features...upos=NOUNlemma=work deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| Na Gulak be di chairman of di Imo All Progressives Congress ( APC ) governorship primary election wey carry Hope Uzodinma enter as persin wey go represent di parti . | carry | features...upos=VERBdeprel=acl:relcl lemma=carry | Hope | features...upos=PROPNlemma=Hope deprel=obj | UD_Naija-AfriSUD |
| all dis people wey dey Niger Delta < na dem >+ dey chop di soup // | chop | features...upos=VERBdeprel=advcl:cleft lemma=chop | soup | features...upos=NOUNlemma=soup deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| you go just dey vex //= you go just dey beat di woman everytime // | beat | features...upos=VERBdeprel=parataxis:conj lemma=beat | woman | features...upos=NOUNlemma=woman deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| AS Afenifere tok say dis pipo sabi di ones wey dey responsible for di acts , but dem no fit touch dem bikos of di connect wey dem get , PANDEV tok am again about plenty pipo wey dey run alienated and ACF dey do like say dem no know , dem dey ask who di pipo be ? | sabi | features...upos=VERBdeprel=ccomp lemma=sabi Tense=Pres | ones | features...upos=NOUNlemma=one Number=Plur deprel=obj | UD_Naija-AfriSUD |
| # as de bring am < I look am // | look | features...upos=VERBdeprel=root lemma=look | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| I dey fear wetin go do innocent Imo pipo in some days for di hand of security people wey North dey control , na so he write am . | do | features...upos=VERBdeprel=ccomp lemma=do | pipo | features...upos=NOUNlemma=people deprel=obj | UD_Naija-AfriSUD |
| # na wetin I know sey [ if I # go < when I get di chance to do my show < I go talk about am { well |r well } ] // | get | features...upos=VERBdeprel=ccomp lemma=get Tense=Pres | chance | features...upos=NOUNlemma=chance deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| Dem derive di name for di maize variety TELA for Latin TUTELA wey mean protection . | derive | features...upos=VERBdeprel=root lemma=derive | name | features...upos=NOUNlemma=name deprel=obj | UD_Naija-AfriSUD |
| # at least < all oda secondary school < de use dem as scapegoat // | use | features...upos=VERBdeprel=root lemma=use | dem | features...upos=PRONlemma=dem Case=Acc Number=Plur Person=3 PronType=Prs deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| now wetin you want know be dat sey [ why de go con go scatter am ?//] // | scatter | features...upos=VERBdeprel=compound:svc lemma=scatter | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| E tok say na immediately afta di 200 units junction , one of di gang wey dey do like passenger na em cover di victim mouth and e put knife for her neck , and dem collect her Andriod , voters card , ATM card and N 100 , 0 cash . | put | features...upos=VERBdeprel=conj lemma=put Tense=Pres | knife | features...upos=NOUNlemma=knife deprel=obj | UD_Naija-AfriSUD |
| we hold am for armpit |c carry am go school // | hold | features...upos=VERBdeprel=root lemma=hold | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| ehm # for me < # to move Nigeria forward < # na # make we understand ourselves // | move | features...upos=VERBdeprel=csubj lemma=move | Nigeria | features...upos=PROPNlemma=Nigeria deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| # as de dey throw money give dem so < # e be sey [ de dey ask for prayer |c de dey ask for # blessing ] // | throw | features...upos=VERBdeprel=advcl lemma=trow | money | features...upos=NOUNlemma=money deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| Dem dey use both good and bad ways to take do wetin dey dem mind . | do | features...upos=VERBdeprel=ccomp lemma=do | wetin | features...upos=PRONlemma=what deprel=obj | UD_Naija-AfriSUD |
| # if tree far from each other < you go see monkey { go jump under |c # go buy pure water |c go { enter okada |c # use handkerchief } } because weather hot // | buy | features...upos=VERBdeprel=conj lemma=buy | water | features...upos=NOUNlemma=water deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| dey use am dey do school //= dey use am dey help oder family sef // | do | features...upos=VERBdeprel=advcl lemma=do | school | features...upos=NOUNlemma=school deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| # but when you look # mechanic village < you go see men wey dey smoke igbo // | look | features...upos=VERBdeprel=ccomp lemma=look | village | features...upos=NOUNlemma=village deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| # you know wetin be kaikai ?// | know | features...upos=VERBdeprel=root lemma=know Tense=Pres | wetin | features...upos=PRONlemma=wetin PronType=Int deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| maybe my pale go start di contribution before de born me // | born | features...upos=VERBdeprel=advcl lemma=born | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| # sometimes una go dey wonder sey # [ shey insurance dey for person wey get money ?//= # person wey no too get money < shey im fit buy insurance ?//] // | get | features...upos=VERBdeprel=acl:relcl lemma=get Tense=Pres | money | features...upos=NOUNlemma=money deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| okay you go get am abi ?// | get | features...upos=VERBdeprel=root lemma=get Tense=Pres | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| # meanwhile < { different |r different } kain talk don begin to dey come out on top of dis avian flu # as dem talk sey [ one of dem say [ de don discover am inside dis Mashonaland em eh East Area wey de don talk sey [ di report so < na im >+ don become di most baddest of di baddest inside dis one wey don happen ] ] ] // | discover | features...upos=VERBdeprel=parataxis lemma=discover | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| when I actually even come sef < # ehn na me >+ speak English pass for Wazobia // | speak | features...upos=VERBdeprel=advcl:cleft lemma=speak | English | features...upos=PROPNlemma=English deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| Since dem enter office for 2015 , di Ganduje administation neva fail to provide moni for di development of education , even as di state don already pay part of di 2021 funding | enter | features...upos=VERBdeprel=dislocated lemma=enter Tense=Pres | office | features...upos=NOUNlemma=office deprel=obj | UD_Naija-AfriSUD |
| Some member for di All Progressives Congress ( APC ) for inside Ogun state don do protest against how di parti take adopt some consensus candidate for some local goment area ahead of di July 24 local goment election for inside di state . | adopt | features...upos=VERBdeprel=ccomp lemma=adopt | candidate | features...upos=NOUNlemma=candidate deprel=obj | UD_Naija-AfriSUD |
| # naim I con still take come |c # collect form |c start dis PhD wey we dey so // | start | features...upos=VERBdeprel=conj lemma=start | phd | features...upos=NOUNlemma=PhD deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| my husband just dey pity me // | pity | features...upos=VERBdeprel=root lemma=pity | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| Na for Afor Enyiogugu dem for catch di suspect dem , inside Anoh - Mbaise local goment area . | catch | features...upos=VERBdeprel=ccomp lemma=catch | suspect | features...upos=NOUNlemma=suspect deprel=obj | UD_Naija-AfriSUD |
| I go con put am inside // | put | features...upos=VERBdeprel=root lemma=put Tense=Pres | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| # put your dry bitterleaf # inside // | put | features...upos=VERBdeprel=root lemma=put Tense=Pres | bitterleaf | features...upos=NOUNlemma=bitterleaf deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| # so with dis money wey you dey spend anyhow < you fit use am { protect yourself |c protect your children |c # protect your family |c and protect people around you } // | protect | features...upos=VERBdeprel=conj lemma=protect | children | features...upos=NOUNlemma=child Number=Plur deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| # I do n't have any oder country apart from Malaysia // | have | features...upos=VERBdeprel=root lemma=have | country | features...upos=NOUNlemma=country deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| Dis bill wey National Assembly don pass , show say clearly dem demonstrate say dem dey patriotic and di need to strengthen national efforts against corruption , wey don stand dey block development for evri aspect of awa national live . | against | features...upos=VERBdeprel=acl lemma=against | corruption | features...upos=NOUNlemma=corruption deprel=obj | UD_Naija-AfriSUD |
| # moinmoin wan dese // | wan | features...upos=VERBdeprel=root lemma=want | dese | features...upos=PRONlemma=dese Number=Plur PronType=Dem deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| # even me sef < wey I con even say # God con even help me sef // | help | features...upos=VERBdeprel=root lemma=help Tense=Pres | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| na I say [ take am easy !//] // | take | features...upos=VERBdeprel=parataxis lemma=take | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| # you still need crayfish // | need | features...upos=VERBdeprel=root lemma=need | crayfish | features...upos=NOUNlemma=crayfish deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| you no go see am because you don take something wey # dey prevent you from seeing well // | see | features...upos=VERBdeprel=root lemma=see | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| # so first of all < # if currently { your problem for Nigeria now na how to place three square meal for your table |c # every morning when you wake up < { your work |c why you dey go work } be sey [ na you >+ want place three square meal for your table ] } < # di truth about di matter be sey [ you never dey exist ] // | place | features...upos=VERBdeprel=xcomp lemma=place | meal | features...upos=NOUNlemma=meal deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| Make person dey prepare for Ramadan require make we know wen to dey watch out for di cresent of di Islamic lunar month of Ramadan . | watch | features...upos=VERBdeprel=ccomp lemma=watch | cresent | features...upos=NOUNlemma=cresent deprel=obj | UD_Naija-AfriSUD |