Example items (sample of 50)

sen_strVerb_formVerb_featuresobj_formobj_featurestreebank_link
{ turn am |r turn am |r turn am } //turn
features...upos=VERB
deprel=compound:redup
lemma=turn
am
features...upos=PRON
lemma=am
Case=Acc
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
deprel=obj
UD_Naija-NSC
dem dey tok say di herder pipo don bikom problem for us , and make dem komot .bikom
features...upos=VERB
deprel=ccomp
lemma=bikom
problem
features...upos=NOUN
lemma=problem
deprel=obj
UD_Naija-AfriSUD
# make I let you know sey Antonio Conte don tell Chelsea sey [ make de better come # con discover how de take dey score goal again ah # after de chop { zero |c zero } draw for Everton head # for di mid week # wen sele four days from di one wen dem chop wit Norwich eh ] //let
features...upos=VERB
deprel=root
lemma=let
you
features...upos=PRON
lemma=you
Case=Nom
Person=2
PronType=Prs
deprel=obj
UD_Naija-NSC
# na you >+ dey make tings happen |c and na still you >+ dey make tree bring fruit //make
features...upos=VERB
deprel=advcl:cleft
lemma=make
tings
features...upos=NOUN
lemma=tings
Number=Plur
deprel=obj
UD_Naija-NSC
you go enjoy am { well |r well } //enjoy
features...upos=VERB
deprel=root
lemma=enjoy
am
features...upos=PRON
lemma=am
Case=Acc
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
deprel=obj
UD_Naija-NSC
Plateau na place wey # ah different languages dey |c people dey speak am //speak
features...upos=VERB
deprel=conj
lemma=speak
am
features...upos=PRON
lemma=am
Case=Acc
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
deprel=obj
UD_Naija-NSC
Wen we call am , a political analyst , Dr Abubakar Kari , wen hin dey tok about di current goment on wetin dey tok say dey go do for campaign , tok say Buhari administration no perform well for economy , fight against corruption and make dem fight insecurity .fight
features...upos=VERB
deprel=ccomp
lemma=fight
insecurity
features...upos=NOUN
lemma=insecurity
deprel=obj
UD_Naija-AfriSUD
why you like abacha ?//like
features...upos=VERB
deprel=advcl:cleft
lemma=like
abacha
features...upos=NOUN
lemma=abacha
deprel=obj
UD_Naija-NSC
# if { me |c and you } do research < # na computer >+ we go go |c or we go go # cyber cafe |c or we go go our school lab # go collect work wey person don do //collect
features...upos=VERB
deprel=compound:svc
lemma=collect
work
features...upos=NOUN
lemma=work
deprel=obj
UD_Naija-NSC
Na Gulak be di chairman of di Imo All Progressives Congress ( APC ) governorship primary election wey carry Hope Uzodinma enter as persin wey go represent di parti .carry
features...upos=VERB
deprel=acl:relcl
lemma=carry
Hope
features...upos=PROPN
lemma=Hope
deprel=obj
UD_Naija-AfriSUD
all dis people wey dey Niger Delta < na dem >+ dey chop di soup //chop
features...upos=VERB
deprel=advcl:cleft
lemma=chop
soup
features...upos=NOUN
lemma=soup
deprel=obj
UD_Naija-NSC
you go just dey vex //= you go just dey beat di woman everytime //beat
features...upos=VERB
deprel=parataxis:conj
lemma=beat
woman
features...upos=NOUN
lemma=woman
deprel=obj
UD_Naija-NSC
AS Afenifere tok say dis pipo sabi di ones wey dey responsible for di acts , but dem no fit touch dem bikos of di connect wey dem get , PANDEV tok am again about plenty pipo wey dey run alienated and ACF dey do like say dem no know , dem dey ask who di pipo be ?sabi
features...upos=VERB
deprel=ccomp
lemma=sabi
Tense=Pres
ones
features...upos=NOUN
lemma=one
Number=Plur
deprel=obj
UD_Naija-AfriSUD
# as de bring am < I look am //look
features...upos=VERB
deprel=root
lemma=look
am
features...upos=PRON
lemma=am
Case=Acc
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
deprel=obj
UD_Naija-NSC
I dey fear wetin go do innocent Imo pipo in some days for di hand of security people wey North dey control , na so he write am .do
features...upos=VERB
deprel=ccomp
lemma=do
pipo
features...upos=NOUN
lemma=people
deprel=obj
UD_Naija-AfriSUD
# na wetin I know sey [ if I # go < when I get di chance to do my show < I go talk about am { well |r well } ] //get
features...upos=VERB
deprel=ccomp
lemma=get
Tense=Pres
chance
features...upos=NOUN
lemma=chance
deprel=obj
UD_Naija-NSC
Dem derive di name for di maize variety TELA for Latin TUTELA wey mean protection .derive
features...upos=VERB
deprel=root
lemma=derive
name
features...upos=NOUN
lemma=name
deprel=obj
UD_Naija-AfriSUD
# at least < all oda secondary school < de use dem as scapegoat //use
features...upos=VERB
deprel=root
lemma=use
dem
features...upos=PRON
lemma=dem
Case=Acc
Number=Plur
Person=3
PronType=Prs
deprel=obj
UD_Naija-NSC
now wetin you want know be dat sey [ why de go con go scatter am ?//] //scatter
features...upos=VERB
deprel=compound:svc
lemma=scatter
am
features...upos=PRON
lemma=am
Case=Acc
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
deprel=obj
UD_Naija-NSC
E tok say na immediately afta di 200 units junction , one of di gang wey dey do like passenger na em cover di victim mouth and e put knife for her neck , and dem collect her Andriod , voters card , ATM card and N 100 , 0 cash .put
features...upos=VERB
deprel=conj
lemma=put
Tense=Pres
knife
features...upos=NOUN
lemma=knife
deprel=obj
UD_Naija-AfriSUD
we hold am for armpit |c carry am go school //hold
features...upos=VERB
deprel=root
lemma=hold
am
features...upos=PRON
lemma=am
Case=Acc
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
deprel=obj
UD_Naija-NSC
ehm # for me < # to move Nigeria forward < # na # make we understand ourselves //move
features...upos=VERB
deprel=csubj
lemma=move
Nigeria
features...upos=PROPN
lemma=Nigeria
deprel=obj
UD_Naija-NSC
# as de dey throw money give dem so < # e be sey [ de dey ask for prayer |c de dey ask for # blessing ] //throw
features...upos=VERB
deprel=advcl
lemma=trow
money
features...upos=NOUN
lemma=money
deprel=obj
UD_Naija-NSC
Dem dey use both good and bad ways to take do wetin dey dem mind .do
features...upos=VERB
deprel=ccomp
lemma=do
wetin
features...upos=PRON
lemma=what
deprel=obj
UD_Naija-AfriSUD
# if tree far from each other < you go see monkey { go jump under |c # go buy pure water |c go { enter okada |c # use handkerchief } } because weather hot //buy
features...upos=VERB
deprel=conj
lemma=buy
water
features...upos=NOUN
lemma=water
deprel=obj
UD_Naija-NSC
dey use am dey do school //= dey use am dey help oder family sef //do
features...upos=VERB
deprel=advcl
lemma=do
school
features...upos=NOUN
lemma=school
deprel=obj
UD_Naija-NSC
# but when you look # mechanic village < you go see men wey dey smoke igbo //look
features...upos=VERB
deprel=ccomp
lemma=look
village
features...upos=NOUN
lemma=village
deprel=obj
UD_Naija-NSC
# you know wetin be kaikai ?//know
features...upos=VERB
deprel=root
lemma=know
Tense=Pres
wetin
features...upos=PRON
lemma=wetin
PronType=Int
deprel=obj
UD_Naija-NSC
maybe my pale go start di contribution before de born me //born
features...upos=VERB
deprel=advcl
lemma=born
me
features...upos=PRON
lemma=me
Case=Acc
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
deprel=obj
UD_Naija-NSC
# sometimes una go dey wonder sey # [ shey insurance dey for person wey get money ?//= # person wey no too get money < shey im fit buy insurance ?//] //get
features...upos=VERB
deprel=acl:relcl
lemma=get
Tense=Pres
money
features...upos=NOUN
lemma=money
deprel=obj
UD_Naija-NSC
okay you go get am abi ?//get
features...upos=VERB
deprel=root
lemma=get
Tense=Pres
am
features...upos=PRON
lemma=am
Case=Acc
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
deprel=obj
UD_Naija-NSC
# meanwhile < { different |r different } kain talk don begin to dey come out on top of dis avian flu # as dem talk sey [ one of dem say [ de don discover am inside dis Mashonaland em eh East Area wey de don talk sey [ di report so < na im >+ don become di most baddest of di baddest inside dis one wey don happen ] ] ] //discover
features...upos=VERB
deprel=parataxis
lemma=discover
am
features...upos=PRON
lemma=am
Case=Acc
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
deprel=obj
UD_Naija-NSC
when I actually even come sef < # ehn na me >+ speak English pass for Wazobia //speak
features...upos=VERB
deprel=advcl:cleft
lemma=speak
English
features...upos=PROPN
lemma=English
deprel=obj
UD_Naija-NSC
Since dem enter office for 2015 , di Ganduje administation neva fail to provide moni for di development of education , even as di state don already pay part of di 2021 fundingenter
features...upos=VERB
deprel=dislocated
lemma=enter
Tense=Pres
office
features...upos=NOUN
lemma=office
deprel=obj
UD_Naija-AfriSUD
Some member for di All Progressives Congress ( APC ) for inside Ogun state don do protest against how di parti take adopt some consensus candidate for some local goment area ahead of di July 24 local goment election for inside di state .adopt
features...upos=VERB
deprel=ccomp
lemma=adopt
candidate
features...upos=NOUN
lemma=candidate
deprel=obj
UD_Naija-AfriSUD
# naim I con still take come |c # collect form |c start dis PhD wey we dey so //start
features...upos=VERB
deprel=conj
lemma=start
phd
features...upos=NOUN
lemma=PhD
deprel=obj
UD_Naija-NSC
my husband just dey pity me //pity
features...upos=VERB
deprel=root
lemma=pity
me
features...upos=PRON
lemma=me
Case=Acc
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
deprel=obj
UD_Naija-NSC
Na for Afor Enyiogugu dem for catch di suspect dem , inside Anoh - Mbaise local goment area .catch
features...upos=VERB
deprel=ccomp
lemma=catch
suspect
features...upos=NOUN
lemma=suspect
deprel=obj
UD_Naija-AfriSUD
I go con put am inside //put
features...upos=VERB
deprel=root
lemma=put
Tense=Pres
am
features...upos=PRON
lemma=am
Case=Acc
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
deprel=obj
UD_Naija-NSC
# put your dry bitterleaf # inside //put
features...upos=VERB
deprel=root
lemma=put
Tense=Pres
bitterleaf
features...upos=NOUN
lemma=bitterleaf
deprel=obj
UD_Naija-NSC
# so with dis money wey you dey spend anyhow < you fit use am { protect yourself |c protect your children |c # protect your family |c and protect people around you } //protect
features...upos=VERB
deprel=conj
lemma=protect
children
features...upos=NOUN
lemma=child
Number=Plur
deprel=obj
UD_Naija-NSC
# I do n't have any oder country apart from Malaysia //have
features...upos=VERB
deprel=root
lemma=have
country
features...upos=NOUN
lemma=country
deprel=obj
UD_Naija-NSC
Dis bill wey National Assembly don pass , show say clearly dem demonstrate say dem dey patriotic and di need to strengthen national efforts against corruption , wey don stand dey block development for evri aspect of awa national live .against
features...upos=VERB
deprel=acl
lemma=against
corruption
features...upos=NOUN
lemma=corruption
deprel=obj
UD_Naija-AfriSUD
# moinmoin wan dese //wan
features...upos=VERB
deprel=root
lemma=want
dese
features...upos=PRON
lemma=dese
Number=Plur
PronType=Dem
deprel=obj
UD_Naija-NSC
# even me sef < wey I con even say # God con even help me sef //help
features...upos=VERB
deprel=root
lemma=help
Tense=Pres
me
features...upos=PRON
lemma=me
Case=Acc
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
deprel=obj
UD_Naija-NSC
na I say [ take am easy !//] //take
features...upos=VERB
deprel=parataxis
lemma=take
am
features...upos=PRON
lemma=am
Case=Acc
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
deprel=obj
UD_Naija-NSC
# you still need crayfish //need
features...upos=VERB
deprel=root
lemma=need
crayfish
features...upos=NOUN
lemma=crayfish
deprel=obj
UD_Naija-NSC
you no go see am because you don take something wey # dey prevent you from seeing well //see
features...upos=VERB
deprel=root
lemma=see
am
features...upos=PRON
lemma=am
Case=Acc
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
deprel=obj
UD_Naija-NSC
# so first of all < # if currently { your problem for Nigeria now na how to place three square meal for your table |c # every morning when you wake up < { your work |c why you dey go work } be sey [ na you >+ want place three square meal for your table ] } < # di truth about di matter be sey [ you never dey exist ] //place
features...upos=VERB
deprel=xcomp
lemma=place
meal
features...upos=NOUN
lemma=meal
deprel=obj
UD_Naija-NSC
Make person dey prepare for Ramadan require make we know wen to dey watch out for di cresent of di Islamic lunar month of Ramadan .watch
features...upos=VERB
deprel=ccomp
lemma=watch
cresent
features...upos=NOUN
lemma=cresent
deprel=obj
UD_Naija-AfriSUD