Example items (sample of 50)
| sen_str | Aux_form | Aux_features | obj_form | obj_features | treebank_link |
|---|---|---|---|---|---|
| de no even warn anybody sey [ we dey come //= moh una pack una tings //] // | moh | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=make Mood=Opt SubjAuxCount=1 | tings | features...upos=NOUNlemma=tings Number=Plur deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| # insurance na di way out wey go protect everyting wey you place value on for dis life // | go | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=go Aspect=Prosp SubjAuxCount=1 | everyting | features...upos=PRONlemma=everyting deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| But shey dem don ask dem pipo to apply for land like di herders ? | don | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=don Aspect=Perf SubjAuxCount=1 | pipo | features...upos=NOUNlemma=pipo Number=Plur deprel=obj | UD_Naija-AfriSUD |
| # but because we dey fear sey [ na person { wey don chop wella |c wey im pocket full } >+ # fit buy insurance ] < # with five thousand naira < you fit buy insurance policy for your life // | fit | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=fit Mood=Pot SubjAuxCount=1 | insurance | features...upos=NOUNlemma=insurance deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| # and make I still # face my studies // | make | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=make Mood=Opt SubjAuxCount=1 | studies | features...upos=NOUNlemma=study Number=Plur deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| but # me < I wan tell una sey # [ if una dey turn dat starch < # if una put salt < # if you dey cut am for plate < e go dey { very |r very } # easy # to cut ] // | dey | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=dey Aspect=Imp SubjAuxCount=1 | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| na law >+ I be wan go study o |c # but I no get admission // | no | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=no Polarity=Neg SubjAuxCount=1 | admission | features...upos=NOUNlemma=admission deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| How dem go wan dey judge dem own case by demsef ? | dey | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=dey SubjAuxCount=1 | case | features...upos=NOUNlemma=case deprel=obj | UD_Naija-AfriSUD |
| # di time wey I just mistakenly say [ okay //] < # I come get one misunderstanding for my church // | come | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=con Aspect=Cons SubjAuxCount=1 | misunderstanding | features...upos=NOUNlemma=misunderstanding deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| any oder tribe sef dey drink am |c but # na local drink wey Ankwai people dey make am |c and e dey very affordable // | dey | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=dey Aspect=Imp SubjAuxCount=1 | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| # na you >+ dey make tree bring fruit // | dey | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=dey Aspect=Imp SubjAuxCount=1 | tree | features...upos=NOUNlemma=tree deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| # we go tell you one # proverb wen # people dey &// | go | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=go Aspect=Prosp SubjAuxCount=1 | proverb | features...upos=NOUNlemma=proverb deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| # you know < I no # find my healing for di herbalist place // | no | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=no Polarity=Neg SubjAuxCount=1 | healing | features...upos=NOUNlemma=healing deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| and una go dey ask sey # [ wetin dem dey do for insurance company ?//] // | go | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=go Aspect=Prosp SubjAuxCount=2+ | wetin | features...upos=PRONlemma=wetin PronType=Int deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| if we dey look person meh person do you < # dat mean sey [ you no go get am ] // | dey | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=dey Aspect=Imp SubjAuxCount=1 | person | features...upos=NOUNlemma=person deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| # for dat kain two months < # I no fit do anything // | no | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=no Polarity=Neg SubjAuxCount=2+ | anything | features...upos=PRONlemma=anyting deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| I con dey gader { small |r small } money // | con | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=con Aspect=Cons SubjAuxCount=2+ | money | features...upos=NOUNlemma=money deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| He tok say dem don arrest one of dia staff wey dey among di pipo wey dey carry di hard drugs wey reach 4 . 8kg and di eight android phone go give di prisoners wey dey death row , say na di reason why yawa dey on Thursday afta di police don collect ham . | don | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=don Aspect=Perf SubjAuxCount=1 | one | features...upos=PRONlemma=one deprel=obj | UD_Naija-AfriSUD |
| # una no understand wetin di women ba~ &?// | no | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=no Polarity=Neg SubjAuxCount=1 | wetin | features...upos=PRONlemma=wetin PronType=Int deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| # when I hear di boy dey play drum < # I begin fear // | dey | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=dey Aspect=Imp SubjAuxCount=1 | drum | features...upos=NOUNlemma=drum deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| we dey even carry am dey do pudding // | dey | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=dey Aspect=Imp SubjAuxCount=1 | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| Dr Odunsi wey be General Secretary for South West Poultry Association of Nigeria ( PAN ) don call goment make dem facilitate as dem go dey take import animal grade maize and soya meal . | don | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=don Aspect=Perf SubjAuxCount=2+ | goment | features...upos=NOUNlemma=goment Case=Acc deprel=obj | UD_Naija-AfriSUD |
| Governor Fintiri tok say Late Gulak na pesin wey dey witty , determined , and politician wey dey practical , wey be say as im take rise , na result of im hardwork . | na | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=is SubjAuxCount=1 | result | features...upos=NOUNlemma=result deprel=obj | UD_Naija-AfriSUD |
| Though dem tok say Gulak dey visit Owerri welwel since Uzodinma don enter sit , na to attend di public hearing of review of constitution wey dem do for di city di last time . | dey | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=dey Aspect=Imp SubjAuxCount=1 | Owerri | features...upos=PROPNlemma=Owerri deprel=obj | UD_Naija-AfriSUD |
| # I do n't have any oder country apart from Malaysia // | do | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=do Mood=Ind SubjAuxCount=1 Tense=Pres VerbForm=Fin | country | features...upos=NOUNlemma=country deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| sey [ de dey find fresh blood //= # de dey wan new people ] // | dey | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=dey Aspect=Imp SubjAuxCount=1 | blood | features...upos=NOUNlemma=blood deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| di poultry industry don lose an estimate of say 7million jobs with figures wey project reach 10million by january 2021 whereas dem estimate di loss for investments conservatively say e dey about N1.5 trillion | don | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=don Aspect=Perf SubjAuxCount=1 | estimate | features...upos=NOUNlemma=estimate deprel=obj | UD_Naija-AfriSUD |
| Make we ok am finish , di wahala wey Covid - 19 kos , pipo still dey feel am | dey | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=dey SubjAuxCount=1 | am | features...upos=PRONlemma=am Number=Sing Person=3 deprel=obj | UD_Naija-AfriSUD |
| # if you dey hardworking < # hunger no go meet you //= hunger no go # near you //= # hunger no go come where you dey // | no | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=no Polarity=Neg SubjAuxCount=2+ | you | features...upos=PRONlemma=you Case=Nom Person=2 PronType=Prs deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| # make we just leave everyting for God // | make | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=make Mood=Opt SubjAuxCount=1 | everyting | features...upos=PRONlemma=everyting deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| Dem get am for mind say na war dem dey follow muslim people fight , and say nothing bad for war . | dey | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=are Aspect=Imp SubjAuxCount=1 | people | features...upos=NOUNlemma=people Number=Plur deprel=obj | UD_Naija-AfriSUD |
| So afta , we go analyze di data , and go prepare document to take get approval for environmental release . | go | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=go SubjAuxCount=1 Tense=Fut | data | features...upos=NOUNlemma=data deprel=obj | UD_Naija-AfriSUD |
| dat yesterday ehn headache bin dey worry me // | bin | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=bin SubjAuxCount=2+ Tense=Past | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| # until di country kuku fix insef < # since di country no dey allow foreign investors enter < we < we go bring di foreign investors in // | no | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=no Polarity=Neg SubjAuxCount=2+ | investors | features...upos=NOUNlemma=investor Number=Plur deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| # I know sey [ dat's eh inside of last week wen I bin dey talk sey [ make people take am easy ] ] // | make | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=make Mood=Opt SubjAuxCount=1 | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| Details of di website and how dem dey beg don full Whatsapp plus di fact say dem dey tok say Osinbajo don declare interest for di 2023 election | don | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=don Aspect=Perf SubjAuxCount=1 | interest | features...upos=NOUNlemma=interest deprel=obj | UD_Naija-AfriSUD |
| e get one soup like dat wey Mama Maro bin teach me // | bin | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=bin SubjAuxCount=1 Tense=Past | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| # now < as dat oil don hot < now wey you don pour your egusi < you go just dey stir am // | don | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=don Aspect=Perf SubjAuxCount=1 | egusi | features...upos=NOUNlemma=egusi deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| we want shariah wey no dey cut pipo hand , but di shariah wey go dey regulate muslim marriage dem , inheritance and family affair dem . | dey | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=is SubjAuxCount=1 | hand | features...upos=NOUNlemma=hand deprel=obj | UD_Naija-AfriSUD |
| de no dey consider weder dis ting go fit me // | go | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=go Aspect=Prosp SubjAuxCount=1 | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| Many state goment don endorse am , but e dey face some kind challenge . | don | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=don Aspect=Perf SubjAuxCount=1 | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=obj | UD_Naija-AfriSUD |
| # e for make sense dan dis one wey people go dey do tings by demsef // | for | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=for Mood=Cnd SubjAuxCount=1 | sense | features...upos=NOUNlemma=sense deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| # con give me // | con | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=con Aspect=Cons SubjAuxCount=1 | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| 2nd Reading and eventually for di 3rd Reading on di 2nd March , 2021 senate dem pass di Bill into law wit one voice when dem don consider di urgent need for di noble legislation , ofkos no be say e apun without plenty thunder bolts from detractors wey no go stop at any length to see say any legislation wey go help di administration wey Buhari lead to fight corruption no go see light of day but senate stand welwel say dem go see am through | go | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=go SubjAuxCount=1 Tense=Fut | length | features...upos=NOUNlemma=length deprel=obj | UD_Naija-AfriSUD |
| because women no be sey # [ de no like dis tings ] // | no | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=no Polarity=Neg SubjAuxCount=2+ | tings | features...upos=NOUNlemma=tings Number=Plur deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| Inside one statement wey Ibrahim Sani Shawai , wey be head of Corporate Communication , KEDCO , give , dem don give di taskforce power to make sure say dem collect all dem don dey owe plus di one wey dem just dey use to take help KEDCO to consolidate on top di plenty reform to improve power supply . | don | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=don Aspect=Perf SubjAuxCount=1 | taskforce | features...upos=NOUNlemma=taskforce deprel=obj | UD_Naija-AfriSUD |
| Google don carry threat give Australia say dem go komot di search engine for inside di kontri as di kontri don tell dem to dey share gain with pipo wey dey publish news . | dey | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=dey Aspect=Prog SubjAuxCount=1 | gain | features...upos=NOUNlemma=gain deprel=obj | UD_Naija-AfriSUD |
| # so na wetin I just dey beg di government [ meh dem don dey useful ] // | dey | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=dey Aspect=Imp SubjAuxCount=1 | government | features...upos=NOUNlemma=government deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| so e be like sey # [ I dey like dat kind ting ] // | be | features...upos=AUXdeprel=cop lemma=be PartType=Cop SubjAuxCount=2+ | ting | features...upos=NOUNlemma=ting deprel=obj | UD_Naija-NSC |
| we fit use our banga chop # ehn &// | fit | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=fit Mood=Pot SubjAuxCount=1 | banga | features...upos=NOUNlemma=banga deprel=obj | UD_Naija-NSC |