Example items (sample of 50)
| sen_str | Verb_form | Verb_features | iobj_form | iobj_features | treebank_link |
|---|---|---|---|---|---|
| one day < I con try am give am pap // | give | features...upos=VERBdeprel=conj lemma=give Tense=Past | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # be like pikin wey newly { dey grow |c dey teach am how to eat ehn # solid food } // | teach | features...upos=VERBdeprel=conj lemma=teach Aspect=Prog | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| she give us book ehe dey talk sey [ make we summarise di whole thing within tomorrow ] // | give | features...upos=VERBdeprel=root lemma=give Tense=Past | us | features...upos=PRONlemma=us Case=Acc Number=Plur Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| di ting dey give me serious sleepless night // | give | features...upos=VERBdeprel=root lemma=give Tense=Past | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # husbandi and wife < if una come < # una go show dem di # ring |c # go show dem someting wey go &// | show | features...upos=VERBdeprel=root lemma=show Tense=Pres | dem | features...upos=PRONlemma=dem Case=Acc Number=Plur Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # e no dey put am sugar //= e no dey put am anything // | put | features...upos=VERBdeprel=parataxis:conj lemma=put Tense=Pres | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # Jesus con tell am sey # [ except # you are born again //] # in John chapter three verse three // | tell | features...upos=VERBdeprel=root lemma=tell | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| my oga now even tell me sey [ ah just try am //= just try am //] // | tell | features...upos=VERBdeprel=root lemma=tell | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| nna when Peace tell me dat thing < e be like sey [ make I carry my own plaster for wall < for fall ] // | tell | features...upos=VERBdeprel=ccomp lemma=tell | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # so if you don tell us wetin you want protect < # our own na to just # give you advice sey [ okay o < # as you don tell us sey [ na dis one >+ you want protect ] < # we go tell you [ na shikini money >+ you go pay ] ] // | tell | features...upos=VERBdeprel=ccomp lemma=tell | you | features...upos=PRONlemma=you Case=Nom Person=2 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| mtschew # when poverty start to dance reggae for inside our house < # I tell dem sey [ see dis thing no go work o !//] // | tell | features...upos=VERBdeprel=root lemma=tell | dem | features...upos=PRONlemma=dem Case=Acc Number=Plur Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| and if you give am one machine < # we go need to remove # di needle // | give | features...upos=VERBdeprel=advcl lemma=give Tense=Past | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| I even go meet my oga say [ oga < abeg < borrow me some money make I take start dis tin !//] // | borrow | features...upos=VERBdeprel=parataxis lemma=borrow | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # so later < e con pay me my money // | pay | features...upos=VERBdeprel=root lemma=pay Tense=Past | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| e say [ because I give am { maths |c and English } < e fail ] // | give | features...upos=VERBdeprel=advcl lemma=give Tense=Past | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # now imagine # di oda woman come tell am sey [ ah if dis one dey do my pikin < see wetin I dey give am now !//] // | tell | features...upos=VERBdeprel=root lemma=tell | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| I go go site to site # { dey tell dem |c dey give dem my complimentary card } // | give | features...upos=VERBdeprel=conj lemma=give Tense=Past | dem | features...upos=PRONlemma=dem Case=Acc Number=Plur Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| before una go sef < I fit show una where una go fit go make una hair // | show | features...upos=VERBdeprel=root lemma=show Tense=Pres | una | features...upos=PRONlemma=una Case=Acc Number=Plur Person=2 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| and e dey give us expensive things to buy // | give | features...upos=VERBdeprel=root lemma=give Tense=Past | us | features...upos=PRONlemma=us Case=Acc Number=Plur Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| immunisation na [ when # you born pikin < # { you carry am go hospital |c # go give am injection } ] // | give | features...upos=VERBdeprel=conj lemma=give Tense=Past | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| mah I give una instance // | give | features...upos=VERBdeprel=root lemma=give Tense=Past | una | features...upos=PRONlemma=una Case=Acc Number=Plur Person=2 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # before I con go find money < # my uncle con give me some money // | give | features...upos=VERBdeprel=root lemma=give Tense=Past | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # we just dey talk for Pidgin //= nain di man just tell me sey [ ah # bros < how far ?//= you be Nigerian ?//] // | tell | features...upos=VERBdeprel=parataxis:conj lemma=tell | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # but God < as God don get your back < im don give you brain say [ make you take protect yourself too //] // | give | features...upos=VERBdeprel=root lemma=give Tense=Past | you | features...upos=PRONlemma=you Case=Nom Person=2 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # make kuku hold di mama //= hold di bird together //= lock dem for one place //= give dem food to chop // | give | features...upos=VERBdeprel=parataxis:conj lemma=give Tense=Past | dem | features...upos=PRONlemma=dem Case=Acc Number=Plur Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| dat if I wake up early < she go tell me sey [ make I first { go # shop |c go { carry tings |c arrange tings } } before I con come school ] // | tell | features...upos=VERBdeprel=root lemma=tell | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # and na Pidgin >+ de take tell me di story // | tell | features...upos=VERBdeprel=compound:svc lemma=tell | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # in fact < I con dey even # cry for God sey [ God < # why you con even give me dis admission dis time wey be sey no money ?//] // | give | features...upos=VERBdeprel=advcl:cleft lemma=give Tense=Past | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| if I plant dis boiled beans < make e give me anoder one o // | give | features...upos=VERBdeprel=root lemma=give Tense=Past | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # di wife for house no dey fit buy dem Ipad during birthday // | buy | features...upos=VERBdeprel=root lemma=buy | dem | features...upos=PRONlemma=dem Case=Acc Number=Plur Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # if month end < # de go con give me money // | give | features...upos=VERBdeprel=root lemma=give Tense=Past | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| naim I con show her sey [ okay see smoke go dey ] // | show | features...upos=VERBdeprel=root lemma=show Tense=Pres | her | features...upos=PRONlemma=her Case=Acc Gender=Fem Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # husbandi and wife < if una come < # una go show dem di # ring |c # go show dem someting wey go &// | show | features...upos=VERBdeprel=conj lemma=show Tense=Pres | dem | features...upos=PRONlemma=dem Case=Acc Number=Plur Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # e get some places wey you go < # di Stout < de go tell you # { four fifty # for one bottle |c # five hundred } // | tell | features...upos=VERBdeprel=root lemma=tell | you | features...upos=PRONlemma=you Case=Nom Person=2 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # as im come from journey say [ body give am sign ] < # naim come back // | give | features...upos=VERBdeprel=parataxis lemma=give Tense=Past | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| make me con gist you wetin happen for my own side today now // | gist | features...upos=VERBdeprel=root lemma=gist | you | features...upos=PRONlemma=you Case=Nom Person=2 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| mah I tell you dat one // | tell | features...upos=VERBdeprel=root lemma=tell | you | features...upos=PRONlemma=you Case=Nom Person=2 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # and as my papa don give me di control < # na so >+ I go pass am give una // | give | features...upos=VERBdeprel=advcl lemma=give Tense=Past | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # e dey pay you five percent // | pay | features...upos=VERBdeprel=root lemma=pay Tense=Past | you | features...upos=PRONlemma=you Case=Nom Person=2 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # but to tell you dis kind of tings sey &// | tell | features...upos=VERBdeprel=root lemma=tell | you | features...upos=PRONlemma=you Case=Nom Person=2 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| I go tell dem sey [ my name na Uche //] // | tell | features...upos=VERBdeprel=root lemma=tell | dem | features...upos=PRONlemma=dem Case=Acc Number=Plur Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # de con tell me sey # [ na { five |r five } >+ na im dem dey do am ] // | tell | features...upos=VERBdeprel=root lemma=tell | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| im tell me sey [ mah kneel down from gate ] // | tell | features...upos=VERBdeprel=root lemma=tell | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # den < ending of di year < # de go con dey pay us # our money // | pay | features...upos=VERBdeprel=root lemma=pay Tense=Past | us | features...upos=PRONlemma=us Case=Acc Number=Plur Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # anoder prophet go tell you di oder one // | tell | features...upos=VERBdeprel=root lemma=tell | you | features...upos=PRONlemma=you Case=Nom Person=2 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # tell am your sin //= make I tell am my sin // | tell | features...upos=VERBdeprel=parataxis:conj lemma=tell | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # I tell am sey [ no //= sey I go play ball //= my body come weak //] // | tell | features...upos=VERBdeprel=root lemma=tell | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| if dem no fit respect teachers < you give dem a better salary //= you give dem better house // | give | features...upos=VERBdeprel=parataxis:conj lemma=give Tense=Past | dem | features...upos=PRONlemma=dem Case=Acc Number=Plur Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| tell everybody sey [ make dem sabi how dem go dey behave now ] // | tell | features...upos=VERBdeprel=root lemma=tell | everybody | features...upos=PRONlemma=everybody deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # den < specifically < I go dey teach you how to make about twenty thousand dollars from a little investment > at least na one thousand dollars // | teach | features...upos=VERBdeprel=root lemma=teach Aspect=Prog | you | features...upos=PRONlemma=you Case=Nom Person=2 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |