Example items (sample of 50)
| sen_str | Aux_form | Aux_features | iobj_form | iobj_features | treebank_link |
|---|---|---|---|---|---|
| Easter day < na on Easter day gangan >+ na im de con call us sey # [ moh we dey come village o ] // | con | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=con Aspect=Cons SubjAuxCount=1 | us | features...upos=PRONlemma=us Case=Acc Number=Plur Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| me < I dey tell you sey [ my own wedding ehn < my family just allow me dey do anyting wey I want ] // | dey | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=dey Aspect=Imp SubjAuxCount=1 | you | features...upos=PRONlemma=you Case=Nom Person=2 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # de con tell me sey # [ na { five |r five } >+ na im dem dey do am ] // | con | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=con Aspect=Cons SubjAuxCount=1 | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| sey mtschew dat my friend con tell me sey [ no o ] // | con | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=con Aspect=Cons SubjAuxCount=1 | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # all di elders < con tell dem sey # [ una see wetin # our people dey complain # sey market no dey let de go again //] // | con | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=con Aspect=Cons SubjAuxCount=1 | dem | features...upos=PRONlemma=dem Case=Acc Number=Plur Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| tomorrow < I will give you answer // | will | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=will SubjAuxCount=1 VerbForm=Fin | you | features...upos=PRONlemma=you Case=Nom Person=2 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # or e go tell you sey [ meh you waka go find your own |c sey im ma < don find im own ] // | go | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=go Aspect=Prosp SubjAuxCount=1 | you | features...upos=PRONlemma=you Case=Nom Person=2 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| as I dey win am < im dey give me joy // | dey | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=dey Aspect=Imp SubjAuxCount=1 | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| naim I con tell am sey [ ah # husband < # a beg o //= # e get wetin I wan do ] // | con | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=con Aspect=Cons SubjAuxCount=1 | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # husbandi and wife < if una come < # una go show dem di # ring |c # go show dem someting wey go &// | go | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=go Aspect=Prosp SubjAuxCount=1 | dem | features...upos=PRONlemma=dem Case=Acc Number=Plur Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| make I tell you something make you sabi small // | make | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=make Mood=Opt SubjAuxCount=1 | you | features...upos=PRONlemma=you Case=Nom Person=2 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| I con ask her sey [ sister < abeg no vex o // where you comot from ?// ] // | con | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=con Aspect=Cons SubjAuxCount=1 | her | features...upos=PRONlemma=her Case=Acc Gender=Fem Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # I go teach una how to position business // | go | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=go Aspect=Prosp SubjAuxCount=1 | una | features...upos=PRONlemma=una Case=Acc Number=Plur Person=2 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| person wey dey teach me work don comot |c # and I don sabi work // | dey | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=dey Aspect=Imp SubjAuxCount=1 | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # so from dere < I will now tell you what is # worrying your car // | will | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=will SubjAuxCount=1 VerbForm=Fin | you | features...upos=PRONlemma=you Case=Nom Person=2 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| I dey tell you sey [ anyting wey dey precious to me < # na im >+ I go carry ] // | dey | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=dey Aspect=Imp SubjAuxCount=1 | you | features...upos=PRONlemma=you Case=Nom Person=2 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # before I con go find money < # my uncle con give me some money // | con | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=con Aspect=Cons SubjAuxCount=1 | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| me too < I con tell her sey [ okay o < you no get money < do di one wey your money reach //= do the one wey your money reach o !//] // | con | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=con Aspect=Cons SubjAuxCount=1 | her | features...upos=PRONlemma=her Case=Acc Gender=Fem Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # naim di girl con tell am sey [ papa < # no worry //= # go inside house //= go sleep //] // | con | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=con Aspect=Cons SubjAuxCount=1 | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| like you fit tell me how de take dey &// | fit | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=fit Mood=Pot SubjAuxCount=1 | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| I con tell her sey [ babe < //] &// | con | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=con Aspect=Cons SubjAuxCount=1 | her | features...upos=PRONlemma=her Case=Acc Gender=Fem Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # e no dey put am sugar //= e no dey put am anything // | no | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=no Polarity=Neg SubjAuxCount=2+ | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # de no even give us money moh we take carry come // | no | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=no Polarity=Neg SubjAuxCount=1 | us | features...upos=PRONlemma=us Case=Acc Number=Plur Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| before una go sef < I fit show una where una go fit go make una hair // | fit | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=fit Mood=Pot SubjAuxCount=1 | una | features...upos=PRONlemma=una Case=Acc Number=Plur Person=2 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # first < make I yarn you di koko wey dey for inside di tori // | make | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=make Mood=Opt SubjAuxCount=1 | you | features...upos=PRONlemma=you Case=Nom Person=2 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # e come start dey give me one kind gist // | dey | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=dey Aspect=Imp SubjAuxCount=1 | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # e go con start to dey call you your name // | dey | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=dey Aspect=Imp SubjAuxCount=1 | you | features...upos=PRONlemma=you Case=Nom Person=2 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # sometimes when we wan play ball with dem < de go tell you sey [ shh come on !//= comot here !//] // | go | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=go Aspect=Prosp SubjAuxCount=1 | you | features...upos=PRONlemma=you Case=Nom Person=2 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # now football < alright < before we go dis morning < # meh I confirmate una sey [ as e take be so < players of Real Madrid < # na Asonto >+ dem dey dance dis morning ] // | meh | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=make Mood=Opt SubjAuxCount=1 | una | features...upos=PRONlemma=una Case=Acc Number=Plur Person=2 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| I dey tell am sey [ ah dis babe never gree for me o ] // | dey | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=dey Aspect=Imp SubjAuxCount=1 | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| you no tell her sey [ na extractor >+ dat ting be //] ?// | no | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=no Polarity=Neg SubjAuxCount=1 | her | features...upos=PRONlemma=her Case=Acc Gender=Fem Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # di ashes na to show una sey [ una dey mourn for sin o ] // | na | features...upos=AUXdeprel=cop lemma=na PartType=Cop SubjAuxCount=1 | una | features...upos=PRONlemma=una Case=Acc Number=Plur Person=2 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # so anytime we work < di man go give me money //= # anytime work < di man go give money // | go | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=go Aspect=Prosp SubjAuxCount=1 | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # so if you don tell us wetin you want protect < # our own na to just # give you advice sey [ okay o < # as you don tell us sey [ na dis one >+ you want protect ] < # we go tell you [ na shikini money >+ you go pay ] ] // | don | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=don Aspect=Perf SubjAuxCount=1 | us | features...upos=PRONlemma=us Case=Acc Number=Plur Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # so my uncle con ask me one day sey # [ dis result now < e say [ if me I collect now < # where me I wan go now ?//] ] // | con | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=con Aspect=Cons SubjAuxCount=1 | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # naim one criminal like dat # con do me pick pocket # |c con comot my purse // | con | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=con Aspect=Cons SubjAuxCount=1 | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # she con give me sey # [ take your admission letter //= # take your receipt //= # you fit go pay your school fees //= # you fit even receive lecture today //= # go check your timetable //= maybe you fit get lecture now meh receive //] // | con | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=con Aspect=Cons SubjAuxCount=1 | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| sey di guy wey bin dey here < e go # ehn teach me some certain tings // | go | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=go Aspect=Prosp SubjAuxCount=1 | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # but who no go school < # eh # a month < # we go still dey teach am # how to pedal // | go | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=go Aspect=Prosp SubjAuxCount=2+ | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| I con tell am sey [ babe < I sabi dis hair //= I sabi dis work o //= no be today >+ dem don employ me for dis work //] // | con | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=con Aspect=Cons SubjAuxCount=1 | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # I con tell am sey oga &// | con | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=con Aspect=Cons SubjAuxCount=1 | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| naim I con show her sey [ okay see smoke go dey ] // | con | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=con Aspect=Cons SubjAuxCount=1 | her | features...upos=PRONlemma=her Case=Acc Gender=Fem Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| see < mah I tell you someting // | mah | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=make Mood=Opt SubjAuxCount=1 | you | features...upos=PRONlemma=you Case=Nom Person=2 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # now imagine # di oda woman come tell am sey [ ah if dis one dey do my pikin < see wetin I dey give am now !//] // | come | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=con Aspect=Cons SubjAuxCount=1 | am | features...upos=PRONlemma=am Case=Acc Number=Sing Person=3 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| elders talk sey [ if you want sleep < make you open one eye ] |c but we fit guarantee you sey [ with insurance eh < you fit sleep with all your eyes closed ] // | fit | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=fit Mood=Pot SubjAuxCount=1 | you | features...upos=PRONlemma=you Case=Nom Person=2 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| even our parent go tell us sey [ when de dey much younger < # tings ( during deir own time ) dey better o ] // | go | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=go Aspect=Prosp SubjAuxCount=1 | us | features...upos=PRONlemma=us Case=Acc Number=Plur Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # and at di same time < I go teach you how to make five percent of your investment every Friday # for di next fifty two weeks which is double your money by two to three thereabout // | go | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=go Aspect=Prosp SubjAuxCount=1 | you | features...upos=PRONlemma=you Case=Nom Person=2 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # every year like dat < im go dey tell me sey # [ you never do your ICAN ] // | go | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=go Aspect=Prosp SubjAuxCount=2+ | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # e come call me sey # [ wetin be di job wey I wan do ?//] // | come | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=con Aspect=Cons SubjAuxCount=1 | me | features...upos=PRONlemma=me Case=Acc Number=Sing Person=1 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |
| # so I go teach una di method # to take cook di # banga // | go | features...upos=AUXdeprel=aux lemma=go Aspect=Prosp SubjAuxCount=1 | una | features...upos=PRONlemma=una Case=Acc Number=Plur Person=2 PronType=Prs deprel=iobj | UD_Naija-NSC |