Example items (sample of 50)

sen_strAux_formAux_featuresiobj_formiobj_featurestreebank_link
Easter day < na on Easter day gangan >+ na im de con call us sey # [ moh we dey come village o ] //con
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=con
Aspect=Cons
SubjAuxCount=1
us
features...upos=PRON
lemma=us
Case=Acc
Number=Plur
Person=1
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
me < I dey tell you sey [ my own wedding ehn < my family just allow me dey do anyting wey I want ] //dey
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=dey
Aspect=Imp
SubjAuxCount=1
you
features...upos=PRON
lemma=you
Case=Nom
Person=2
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
# de con tell me sey # [ na { five |r five } >+ na im dem dey do am ] //con
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=con
Aspect=Cons
SubjAuxCount=1
me
features...upos=PRON
lemma=me
Case=Acc
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
sey mtschew dat my friend con tell me sey [ no o ] //con
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=con
Aspect=Cons
SubjAuxCount=1
me
features...upos=PRON
lemma=me
Case=Acc
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
# all di elders < con tell dem sey # [ una see wetin # our people dey complain # sey market no dey let de go again //] //con
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=con
Aspect=Cons
SubjAuxCount=1
dem
features...upos=PRON
lemma=dem
Case=Acc
Number=Plur
Person=3
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
tomorrow < I will give you answer //will
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=will
SubjAuxCount=1
VerbForm=Fin
you
features...upos=PRON
lemma=you
Case=Nom
Person=2
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
# or e go tell you sey [ meh you waka go find your own |c sey im ma < don find im own ] //go
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=go
Aspect=Prosp
SubjAuxCount=1
you
features...upos=PRON
lemma=you
Case=Nom
Person=2
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
as I dey win am < im dey give me joy //dey
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=dey
Aspect=Imp
SubjAuxCount=1
me
features...upos=PRON
lemma=me
Case=Acc
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
naim I con tell am sey [ ah # husband < # a beg o //= # e get wetin I wan do ] //con
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=con
Aspect=Cons
SubjAuxCount=1
am
features...upos=PRON
lemma=am
Case=Acc
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
# husbandi and wife < if una come < # una go show dem di # ring |c # go show dem someting wey go &//go
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=go
Aspect=Prosp
SubjAuxCount=1
dem
features...upos=PRON
lemma=dem
Case=Acc
Number=Plur
Person=3
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
make I tell you something make you sabi small //make
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=make
Mood=Opt
SubjAuxCount=1
you
features...upos=PRON
lemma=you
Case=Nom
Person=2
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
I con ask her sey [ sister < abeg no vex o // where you comot from ?// ] //con
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=con
Aspect=Cons
SubjAuxCount=1
her
features...upos=PRON
lemma=her
Case=Acc
Gender=Fem
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
# I go teach una how to position business //go
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=go
Aspect=Prosp
SubjAuxCount=1
una
features...upos=PRON
lemma=una
Case=Acc
Number=Plur
Person=2
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
person wey dey teach me work don comot |c # and I don sabi work //dey
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=dey
Aspect=Imp
SubjAuxCount=1
me
features...upos=PRON
lemma=me
Case=Acc
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
# so from dere < I will now tell you what is # worrying your car //will
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=will
SubjAuxCount=1
VerbForm=Fin
you
features...upos=PRON
lemma=you
Case=Nom
Person=2
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
I dey tell you sey [ anyting wey dey precious to me < # na im >+ I go carry ] //dey
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=dey
Aspect=Imp
SubjAuxCount=1
you
features...upos=PRON
lemma=you
Case=Nom
Person=2
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
# before I con go find money < # my uncle con give me some money //con
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=con
Aspect=Cons
SubjAuxCount=1
me
features...upos=PRON
lemma=me
Case=Acc
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
me too < I con tell her sey [ okay o < you no get money < do di one wey your money reach //= do the one wey your money reach o !//] //con
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=con
Aspect=Cons
SubjAuxCount=1
her
features...upos=PRON
lemma=her
Case=Acc
Gender=Fem
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
# naim di girl con tell am sey [ papa < # no worry //= # go inside house //= go sleep //] //con
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=con
Aspect=Cons
SubjAuxCount=1
am
features...upos=PRON
lemma=am
Case=Acc
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
like you fit tell me how de take dey &//fit
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=fit
Mood=Pot
SubjAuxCount=1
me
features...upos=PRON
lemma=me
Case=Acc
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
I con tell her sey [ babe < //] &//con
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=con
Aspect=Cons
SubjAuxCount=1
her
features...upos=PRON
lemma=her
Case=Acc
Gender=Fem
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
# e no dey put am sugar //= e no dey put am anything //no
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=no
Polarity=Neg
SubjAuxCount=2+
am
features...upos=PRON
lemma=am
Case=Acc
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
# de no even give us money moh we take carry come //no
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=no
Polarity=Neg
SubjAuxCount=1
us
features...upos=PRON
lemma=us
Case=Acc
Number=Plur
Person=1
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
before una go sef < I fit show una where una go fit go make una hair //fit
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=fit
Mood=Pot
SubjAuxCount=1
una
features...upos=PRON
lemma=una
Case=Acc
Number=Plur
Person=2
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
# first < make I yarn you di koko wey dey for inside di tori //make
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=make
Mood=Opt
SubjAuxCount=1
you
features...upos=PRON
lemma=you
Case=Nom
Person=2
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
# e come start dey give me one kind gist //dey
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=dey
Aspect=Imp
SubjAuxCount=1
me
features...upos=PRON
lemma=me
Case=Acc
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
# e go con start to dey call you your name //dey
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=dey
Aspect=Imp
SubjAuxCount=1
you
features...upos=PRON
lemma=you
Case=Nom
Person=2
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
# sometimes when we wan play ball with dem < de go tell you sey [ shh come on !//= comot here !//] //go
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=go
Aspect=Prosp
SubjAuxCount=1
you
features...upos=PRON
lemma=you
Case=Nom
Person=2
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
# now football < alright < before we go dis morning < # meh I confirmate una sey [ as e take be so < players of Real Madrid < # na Asonto >+ dem dey dance dis morning ] //meh
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=make
Mood=Opt
SubjAuxCount=1
una
features...upos=PRON
lemma=una
Case=Acc
Number=Plur
Person=2
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
I dey tell am sey [ ah dis babe never gree for me o ] //dey
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=dey
Aspect=Imp
SubjAuxCount=1
am
features...upos=PRON
lemma=am
Case=Acc
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
you no tell her sey [ na extractor >+ dat ting be //] ?//no
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=no
Polarity=Neg
SubjAuxCount=1
her
features...upos=PRON
lemma=her
Case=Acc
Gender=Fem
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
# di ashes na to show una sey [ una dey mourn for sin o ] //na
features...upos=AUX
deprel=cop
lemma=na
PartType=Cop
SubjAuxCount=1
una
features...upos=PRON
lemma=una
Case=Acc
Number=Plur
Person=2
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
# so anytime we work < di man go give me money //= # anytime work < di man go give money //go
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=go
Aspect=Prosp
SubjAuxCount=1
me
features...upos=PRON
lemma=me
Case=Acc
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
# so if you don tell us wetin you want protect < # our own na to just # give you advice sey [ okay o < # as you don tell us sey [ na dis one >+ you want protect ] < # we go tell you [ na shikini money >+ you go pay ] ] //don
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=don
Aspect=Perf
SubjAuxCount=1
us
features...upos=PRON
lemma=us
Case=Acc
Number=Plur
Person=1
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
# so my uncle con ask me one day sey # [ dis result now < e say [ if me I collect now < # where me I wan go now ?//] ] //con
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=con
Aspect=Cons
SubjAuxCount=1
me
features...upos=PRON
lemma=me
Case=Acc
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
# naim one criminal like dat # con do me pick pocket # |c con comot my purse //con
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=con
Aspect=Cons
SubjAuxCount=1
me
features...upos=PRON
lemma=me
Case=Acc
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
# she con give me sey # [ take your admission letter //= # take your receipt //= # you fit go pay your school fees //= # you fit even receive lecture today //= # go check your timetable //= maybe you fit get lecture now meh receive //] //con
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=con
Aspect=Cons
SubjAuxCount=1
me
features...upos=PRON
lemma=me
Case=Acc
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
sey di guy wey bin dey here < e go # ehn teach me some certain tings //go
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=go
Aspect=Prosp
SubjAuxCount=1
me
features...upos=PRON
lemma=me
Case=Acc
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
# but who no go school < # eh # a month < # we go still dey teach am # how to pedal //go
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=go
Aspect=Prosp
SubjAuxCount=2+
am
features...upos=PRON
lemma=am
Case=Acc
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
I con tell am sey [ babe < I sabi dis hair //= I sabi dis work o //= no be today >+ dem don employ me for dis work //] //con
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=con
Aspect=Cons
SubjAuxCount=1
am
features...upos=PRON
lemma=am
Case=Acc
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
# I con tell am sey oga &//con
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=con
Aspect=Cons
SubjAuxCount=1
am
features...upos=PRON
lemma=am
Case=Acc
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
naim I con show her sey [ okay see smoke go dey ] //con
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=con
Aspect=Cons
SubjAuxCount=1
her
features...upos=PRON
lemma=her
Case=Acc
Gender=Fem
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
see < mah I tell you someting //mah
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=make
Mood=Opt
SubjAuxCount=1
you
features...upos=PRON
lemma=you
Case=Nom
Person=2
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
# now imagine # di oda woman come tell am sey [ ah if dis one dey do my pikin < see wetin I dey give am now !//] //come
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=con
Aspect=Cons
SubjAuxCount=1
am
features...upos=PRON
lemma=am
Case=Acc
Number=Sing
Person=3
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
elders talk sey [ if you want sleep < make you open one eye ] |c but we fit guarantee you sey [ with insurance eh < you fit sleep with all your eyes closed ] //fit
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=fit
Mood=Pot
SubjAuxCount=1
you
features...upos=PRON
lemma=you
Case=Nom
Person=2
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
even our parent go tell us sey [ when de dey much younger < # tings ( during deir own time ) dey better o ] //go
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=go
Aspect=Prosp
SubjAuxCount=1
us
features...upos=PRON
lemma=us
Case=Acc
Number=Plur
Person=1
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
# and at di same time < I go teach you how to make five percent of your investment every Friday # for di next fifty two weeks which is double your money by two to three thereabout //go
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=go
Aspect=Prosp
SubjAuxCount=1
you
features...upos=PRON
lemma=you
Case=Nom
Person=2
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
# every year like dat < im go dey tell me sey # [ you never do your ICAN ] //go
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=go
Aspect=Prosp
SubjAuxCount=2+
me
features...upos=PRON
lemma=me
Case=Acc
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
# e come call me sey # [ wetin be di job wey I wan do ?//] //come
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=con
Aspect=Cons
SubjAuxCount=1
me
features...upos=PRON
lemma=me
Case=Acc
Number=Sing
Person=1
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC
# so I go teach una di method # to take cook di # banga //go
features...upos=AUX
deprel=aux
lemma=go
Aspect=Prosp
SubjAuxCount=1
una
features...upos=PRON
lemma=una
Case=Acc
Number=Plur
Person=2
PronType=Prs
deprel=iobj
UD_Naija-NSC